Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Had fun with this one 🫵 👅
28,036 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)
49 Kommentare

how the amala wan reach you after you don first kpo scottish 😂😂 wey stomach don enlarge

Omo ehn

pain me say that guy carry your 5H run sha hand go touch am one day

Ill never get tired of you man

Me too

Werey 🤣🤣🤣

Thank you Ndlea will take it up from here 😂

Guy no off me😂

You want us to spend it together, but na only you chop wetin you buy?? Koko abeg do my own 1k go my OPAY. Do am fast make them no hear our voice ooo

Who go hear am?

Aradugbo go hear our voice ooo 😂

The 10mins of Ur vlogs ehn e dey always comes fast cus the vlog dey always dey interesting

I appreciate king

We gather dey here boss to the Top no for and I still dey anticipate the Llona link up aje

Guy you and Peter obi be breath of fresh air for this space

Really

I no dey like comment, but I dey always watch and like ur videos on here, when u were still at 2k followers. You're doing a great job the sky is ur limit.... keep going hahaha👅.

@KMadjemite That aboki carry your change bob sha.😅

@whoisMoyn Our 5k keh Where my own share?

Where them Dey buy Scottish 1k abeg 😂💀

For mushin 😂

Same mushin way I Dey , my guy Dey buy am 2k for this side 👀

You no spend ham wisely you no go OS house! 🤦🏽♂️

Why you dey reveal dealer location nah? 👅 😛

😂😂😂

lol e for pain me say you no buy smoke

You go you leg waka the rest from yaba tech to your house

Pure water na 2 for #100 here

Koko who b ur videographer mehn dat guy loyal... him relationship suppose strong

If I meet you I go greet you the way that guy greet you koko energy 👅👅👅 haha haha 😂

Sure 100

@HardBStrain you no go need am ke, wey u don shagbo 😂

@HardBStrain Ahhh

Naaahhh I fvck with the energy 💯

Energy

Enjoy every vlog man, keep it up 💯

Omo that waka go far ooo to go chop Amala 😭

Active for the Scotti 🍃

You get!

@HardBStrain @JOJOAVALANCHE watch this.. Hahahaha👅

The guy who greeted you by the road side 😂 Kokoenergy 💪

Sharp

Where our babe sef i no see am scince

You too real guyy 💯

I Dey glued to koko’s page like sey na my brother 😭😂

Your dealer no Dey ever show face for camera 😭😂.

U no de give ur camera man na only u de chop 😅

Bole with groundnut as how na, Lagos settings no clear, howfar Koko lap PH. for better bola

Guy u no fit buy for ur camera man😂
Ähnliche Videos
Had a little too much fun with this one lol Chilled Chaos
ZeRoyalViking
28,055 Aufrufe • vor 8 Monaten

