Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Halftime Chelsea 3-1 Brighton 😳
32,702 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

U dey see am abeg tell your head coach to guide very well o because Chelsea is coming for you 😛

Neighbor or senior

Senior tani?

I lie? No be me dey inspire you? 😂🫵🏿

You are the next gunners

You go off the agbada if I hit your net 😅😅

Fear don Dey catch una

You never see anything

Lolz I pity u next week! 💙💙💙😭🫣

Omo werey 🤣

Be like you dey craze, who be Husband? We will soon find out, Beat Villa first 😂 Onikure

Beta go shave

Dey play😂😂

Baba you Dey fear no lie 😹😹😹

Anything that makes us dominate and win arsenal. if we no win the league definitely we will be in top 3 at the end of the season

Ohh this Werè the famous ouncho tiwa🤣💔

Ashieere 😂😂😂. I don laugh tire

Sorry o

Season juat dey start ohhh….Naso Una do last season sef ohhhhh😂😂😂😂

I’m coming back for this post by next week

Wait till we meet You go learn better lesson then

You never see anything o!!! This season go hot 🥵

Guy which carpenter help you sew your babariga....weere😁

You will learn in the hard way

See you next week bobo 😁

No be una fault now, nah Blueco give una mouth over Chelsea

See you on Sunday

See you next week

We Dey come for unaaa

3-2 now

Sunday no far again. U go too collect

Baba you wan use laugh Kpai mhi

Go collect champions league before you started praising me😏

See you next week


