Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Halftime Chelsea 3-1 Brighton 😳

32,702 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Son Of Mercy
Son Of Mercyvor 2 Monaten

U dey see am abeg tell your head coach to guide very well o because Chelsea is coming for you 😛

Profilbild von ULC Shot It
ULC Shot Itvor 2 Monaten

Neighbor or senior

Profilbild von iamremote
iamremotevor 2 Monaten

Senior tani?

Profilbild von ULC Shot It
ULC Shot Itvor 2 Monaten

I lie? No be me dey inspire you? 😂🫵🏿

Profilbild von Gideon soft🇳🇬🇨🇦
Gideon soft🇳🇬🇨🇦vor 2 Monaten

You are the next gunners

Profilbild von it's going .
it's going .vor 2 Monaten

You go off the agbada if I hit your net 😅😅

Profilbild von kindghost
kindghostvor 2 Monaten

Fear don Dey catch una

Profilbild von Raystar98
Raystar98vor 2 Monaten

You never see anything

Profilbild von Akorede234🔰〽️
Akorede234🔰〽️vor 2 Monaten

Lolz I pity u next week! 💙💙💙😭🫣

Profilbild von Ayotunde
Ayotundevor 2 Monaten

Omo werey 🤣

Profilbild von @dharmmyjadass💙💯
@dharmmyjadass💙💯vor 2 Monaten

Be like you dey craze, who be Husband? We will soon find out, Beat Villa first 😂 Onikure

Profilbild von Samtizy_Studios
Samtizy_Studiosvor 2 Monaten

Beta go shave

Profilbild von Mobolaji Samuel
Mobolaji Samuelvor 2 Monaten

Dey play😂😂

Profilbild von deejay
deejayvor 2 Monaten

Baba you Dey fear no lie 😹😹😹

Profilbild von Adeyemmm
Adeyemmmvor 2 Monaten

Anything that makes us dominate and win arsenal. if we no win the league definitely we will be in top 3 at the end of the season

Profilbild von Bah’du Wears/Football Analyst ✌🏼
Bah’du Wears/Football Analyst ✌🏼vor 1 Monat

Ohh this Werè the famous ouncho tiwa🤣💔

Profilbild von FORBS 🥶
FORBS 🥶vor 2 Monaten

Ashieere 😂😂😂. I don laugh tire

Profilbild von ®¶Temmy_Dayourh™©💯Ptr'Sm'th
®¶Temmy_Dayourh™©💯Ptr'Sm'thvor 2 Monaten

Sorry o

Profilbild von Malvin
Malvinvor 2 Monaten

Season juat dey start ohhh….Naso Una do last season sef ohhhhh😂😂😂😂

Profilbild von Bright
Brightvor 2 Monaten

I’m coming back for this post by next week

Profilbild von symbol of hope
symbol of hopevor 2 Monaten

Wait till we meet You go learn better lesson then

Profilbild von Olúwatóbilọ́ba
Olúwatóbilọ́bavor 2 Monaten

You never see anything o!!! This season go hot 🥵

Profilbild von Ijebu_boi...
Ijebu_boi...vor 2 Monaten

Guy which carpenter help you sew your babariga....weere😁

Profilbild von GEORGE
GEORGEvor 2 Monaten

You will learn in the hard way

Profilbild von Sweet M 💎
Sweet M 💎vor 2 Monaten

See you next week bobo 😁

Profilbild von Stephen
Stephenvor 2 Monaten

No be una fault now, nah Blueco give una mouth over Chelsea

Profilbild von Scripted Life
Scripted Lifevor 2 Monaten

See you on Sunday

Profilbild von Chelsea fan page
Chelsea fan pagevor 2 Monaten

See you next week

Profilbild von Oluwaseyi
Oluwaseyivor 2 Monaten

We Dey come for unaaa

Profilbild von Ola
Olavor 2 Monaten

3-2 now

Profilbild von Legendary Samuel
Legendary Samuelvor 2 Monaten

Sunday no far again. U go too collect

Profilbild von God Child
God Childvor 2 Monaten

Baba you wan use laugh Kpai mhi

Profilbild von Benard
Benardvor 2 Monaten

Go collect champions league before you started praising me😏

Profilbild von OmoIya Eleso
OmoIya Elesovor 2 Monaten

See you next week

Ähnliche Videos