Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Halftime Chelsea 3-1 Brighton 😳

32,702 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Son Of Mercy
Son Of Mercy2 месяцев назад

U dey see am abeg tell your head coach to guide very well o because Chelsea is coming for you 😛

Фото профиля ULC Shot It
ULC Shot It2 месяцев назад

Neighbor or senior

Фото профиля iamremote
iamremote2 месяцев назад

Senior tani?

Фото профиля ULC Shot It
ULC Shot It2 месяцев назад

I lie? No be me dey inspire you? 😂🫵🏿

Фото профиля Gideon soft🇳🇬🇨🇦
Gideon soft🇳🇬🇨🇦2 месяцев назад

You are the next gunners

Фото профиля it's going .
it's going .2 месяцев назад

You go off the agbada if I hit your net 😅😅

Фото профиля kindghost
kindghost2 месяцев назад

Fear don Dey catch una

Фото профиля Raystar98
Raystar982 месяцев назад

You never see anything

Фото профиля Akorede234🔰〽️
Akorede234🔰〽️2 месяцев назад

Lolz I pity u next week! 💙💙💙😭🫣

Фото профиля Ayotunde
Ayotunde2 месяцев назад

Omo werey 🤣

Фото профиля @dharmmyjadass💙💯
@dharmmyjadass💙💯2 месяцев назад

Be like you dey craze, who be Husband? We will soon find out, Beat Villa first 😂 Onikure

Фото профиля Samtizy_Studios
Samtizy_Studios2 месяцев назад

Beta go shave

Фото профиля Mobolaji Samuel
Mobolaji Samuel2 месяцев назад

Dey play😂😂

Фото профиля deejay
deejay2 месяцев назад

Baba you Dey fear no lie 😹😹😹

Фото профиля Adeyemmm
Adeyemmm2 месяцев назад

Anything that makes us dominate and win arsenal. if we no win the league definitely we will be in top 3 at the end of the season

Фото профиля Bah’du Wears/Football Analyst ✌🏼
Bah’du Wears/Football Analyst ✌🏼1 месяц назад

Ohh this Werè the famous ouncho tiwa🤣💔

Фото профиля FORBS 🥶
FORBS 🥶2 месяцев назад

Ashieere 😂😂😂. I don laugh tire

Фото профиля ®¶Temmy_Dayourh™©💯Ptr'Sm'th
®¶Temmy_Dayourh™©💯Ptr'Sm'th2 месяцев назад

Sorry o

Фото профиля Malvin
Malvin2 месяцев назад

Season juat dey start ohhh….Naso Una do last season sef ohhhhh😂😂😂😂

Фото профиля Bright
Bright2 месяцев назад

I’m coming back for this post by next week

Фото профиля symbol of hope
symbol of hope2 месяцев назад

Wait till we meet You go learn better lesson then

Фото профиля Olúwatóbilọ́ba
Olúwatóbilọ́ba2 месяцев назад

You never see anything o!!! This season go hot 🥵

Фото профиля Ijebu_boi...
Ijebu_boi...2 месяцев назад

Guy which carpenter help you sew your babariga....weere😁

Фото профиля GEORGE
GEORGE2 месяцев назад

You will learn in the hard way

Фото профиля Sweet M 💎
Sweet M 💎2 месяцев назад

See you next week bobo 😁

Фото профиля Stephen
Stephen2 месяцев назад

No be una fault now, nah Blueco give una mouth over Chelsea

Фото профиля Scripted Life
Scripted Life2 месяцев назад

See you on Sunday

Фото профиля Chelsea fan page
Chelsea fan page2 месяцев назад

See you next week

Фото профиля Oluwaseyi
Oluwaseyi2 месяцев назад

We Dey come for unaaa

Фото профиля Ola
Ola2 месяцев назад

3-2 now

Фото профиля Legendary Samuel
Legendary Samuel2 месяцев назад

Sunday no far again. U go too collect

Фото профиля God Child
God Child2 месяцев назад

Baba you wan use laugh Kpai mhi

Фото профиля Benard
Benard2 месяцев назад

Go collect champions league before you started praising me😏

Фото профиля OmoIya Eleso
OmoIya Eleso2 месяцев назад

See you next week

Похожие видео