Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Hand don later meet Abobi🙆♂️😭😳
196,941 görüntüleme • 10 ay önce •via X (Twitter)
50 Yorum

Did you do it ? In tunde Perry voice😂😂😂

He go explain Taya😭

@adeyemi_NSNV Otun fun loyun 😂😂💔

@adeyemi_NSNV Hand don meet ham at last 💔😹

Oo do lasan, o tun fun loyun... Abobi deserve wetin dem do am true true🤣🤣🤣

Seyi no lie 😂😭

I swear😂😂

Werey no want answer question

@mufc_mrself Explaination too much 😂😂 fb bro

If the wife no useless e no fit knack Ham, nah him wife he suppose to kick out of his house

@Babythug023 Abobi don fuck soldier wife

@Babythug023 Hand don meet ham ! He go explain taya😭😂😂😂

@Babythug023 He go explain tire cuz no evidence

I dey sure say when he dey fuck the woman he dey shout ahua too😂😂

Double wahala for Abobi 😭😂

So someone Dey fvck your wife you dey do this? It shows reasons why she cheated on you in the first place.

Solder wife dun getti belle

@Gbemiroisrare Abobi Eh😭😭😭

So, nah the abobi wey seyi vibez dey talk be this ? 😂

Yes 😂😭

Them fuck your wife you dey beat person wey fuck your wife lol 😂… no be your wife open legs wildly ?

Hey fam, it’s your boy Hamazonia. Thanks for the love you showed when I drop Isale eko. Another single has been released titled “REACTION” kindly stream and enjoy fam. Love you all.

Make person tag me when hand later meet the soldier sha

🤭🤭

Nothing must happen to my unborn baby awua because na you get the wife but na me get the belle

Dem catch am?

Yes 😂😂😂

Let be mutual pls

Let be mutuals please 🙏🏾

double wahala fr Abobi eh

😭😂

Ewoo 😂😂

@muscoayo Werey go back soldier wife 😂

Iyawo e no shey gbe obo le😂😂😂

Double wahala for abobi yeh 😂

Dem don find Abobi come house 😂😂😭

@CashDj68463 Dem don carry abobi gooooo

@CashDj68463 Dem never see Abobi for 3 days 😂

No need to start a street fight like this over your unfaithful partner, thats feminine Go home and set your partner straight not the intruder She could be somewhere else pleasuring another intruder while you fight this lost battle ... Doh

Is this not Adu Temitope from Ekiti? This voice sounds familiar 😑😑

Yes or No can't answer every question, sometimes you have to explain and you go explain explain TIRE Ó ndo ìyàwó mi tàbí ó dó? No means mi ò do Hauwa dúró naa, je ki n'soro means ó ndo ìyàwó soldier.

You get .. He go just explain taya and chop beating the woman won’t be the victim anymore as of that time 😂😭

😂

😂

Wahala. Everytime

How and what about your wife? Or was it a case of rape?

@xviddl download this

@RokibYakub66379 I dey pity abobi

When did it become a criminal offence to blow sojo wife?

😂
Benzer Videolar
Sensitive content
Carterefe don cast one babe streak way dey steady send am nyash on Snapchat😭see wetin this babe carry🙆♂️😳
Beri🌚
431,718 görüntüleme • 2 ay önce
Sensitive content
The moment Naira Marley Pulled up for Sula wedding, baba still carry igbo for hand enter wedding 😳🙆♂️😭
D3VID 🐢
137,402 görüntüleme • 4 ay önce
Sensitive content
Omo, This girl don cast why men dey last for bed,.. True True every man na one minute man 😳🙆♂️😭😂
OVP📍
65,631 görüntüleme • 2 ay önce
