Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Happy 420 my plutomanias🐉🪐
331,529 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

Means say you go send 42000 to 42 people?? I be number 10 abeg

Pluto boy

Everyday na 4/20

We wey no dey smoke. Wettin you get for us?

Shalli you’re good but please learn to work on your lyrics that will perfect your song 😊

You Dey always come up with something every 420

Happy 420 Presido… send aza Make I do you small thing🚀🚀🔥

Happy 420🍃💨 Presido.... When E comes to vibes nah you get am Gɓedu Na still u get am Shalli FOREVER 🚀🚀💨💨

The video no even rhyme with the song bro, Wetin u Dey Sing?

@Chrisjunix Na only God know wetin u smoke that day wey make u d caution wizkid bestie 😂😂

Been on repeat Presido… I don already abuse the song in just few hours of release 🤭😉😎🔥🍃

🙂↔️🙂↔️🙂↔️

plutoooo 🪐🍃🔥

Shalli how I go celebrate 420 like dez? buy me one gold beer make i take follow up Pluto presido Lahor @plutomaniapopi 🐉🪐

Na you just dey hot

@bahdman2003

@TheLenny_ Pluto presido

Shalli I no get shi shi for aza ooo but your music dey make me feel like I get billions for there

SATIVA out at midnight… tap into the vibe🍁🔥

Send some my way.

@Shola_dlb Shalli shalli puff puf pass 😅

E no go bad if you get me some Gram make men de wit am @plutomaniapopi

Presido your girl need 7gram to take Dey alright🥹

Presido make boys see 1grm @plutomaniapopi

Wow it’s a better day tagging @plutomaniapopi for his drawing ✍️ by me 😊 representing 4:20

We active Pluto father 🔥🔥🔥🤍

You’re not wrong… but you’re not right either 😭

Presido if yoy do me 1 meter e nor bad o

I need Exotic Kush cause this track dey Hit na KPO remain

We keep growing higher bro Abeg check your WhatsApp message

Lmao music in 2026 by the way.

@plutomaniapopi money no complete chief😔🤲🏾

This song need like 7g to enter Brain wella 💨

Pluto buy one kpo for me today make I use jolly for 4/20

Ur papa na only you and your mama go stream am
Похожие видео
Sensitive content
HAPPY 420 EVERY PUPPY!!!!!!!!!
irl star catcher
30,444 просмотров • 6 месяцев назад
Sensitive content
Happy 420 💚💨
STONERS R US 🍃
132,699 просмотров • 6 месяцев назад
Sensitive content
HAPPY 420!! 🫶💨
STONERS R US 🍃
154,185 просмотров • 1 год назад
