Loading video...
Video Failed to Load
Happy birthday Wizkid 😂🥳🦅
84,554 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

BigAb Starboy🌎1 year ago
🤣

Oluwa Seun ☀️1 year ago
Abeg make una dey post full clips this half laughing 😂 no reach anywhere

Vibes1 year ago
Happy birthday WIZKID

Phenom🐦🔥1 year ago
FC no go let us hear word today o

Ayobami 💐1 year ago
Woli agba go don dey get running stomach as them dey drop money for Remote 😆

Dr Farouk1 year ago
Na Wizkid no dey use caption

Princess Adeola1 year ago
Happy birthday to him🥰 Are you single and desires a match? Join our singles channel to find love

💸🅱️ℹ️LLℹ️🅾️N🅰️ℹ️R£ 4️⃣ Lℹ️F€💸1 year ago
#Wizkidat35

ArseObi🇨🇦🇳🇬1 year ago
Remote na werey 😂

StOnE_Abdul 🇳🇬1 year ago
Lo logo 😂 as per say na free 😂🙆♂️

