Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Happy Ending don cast 😂

91,624 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von ว໐ē
ว໐ēvor 2 Monaten

She no sabi her papa car before???

Profilbild von MAJI
MAJIvor 2 Monaten

Na new car 😂😂😂

Profilbild von Ayo Adeniyi
Ayo Adeniyivor 2 Monaten

😂,nah the 1st and last skit funny me pass

Profilbild von MAJI
MAJIvor 2 Monaten

😂😂

Profilbild von Ayo Adeniyi
Ayo Adeniyivor 2 Monaten

Maji,wey my 10k nah. 😂

Profilbild von ꜱɪʟᴀꜱ ✪
ꜱɪʟᴀꜱ ✪vor 2 Monaten

You sey ur body turn playground sey u no dey smoke again but ur cloth na weed Dem take design am😂😂

Profilbild von Cleverly 💐
Cleverly 💐vor 2 Monaten

😂😂😂

Profilbild von Beri🌚
Beri🌚vor 2 Monaten

😭😭😭

Profilbild von KHOZII☘️
KHOZII☘️vor 2 Monaten

@askofbibby E don cast ooo 😂 😂

Profilbild von Yugoslavia
Yugoslaviavor 2 Monaten

Weti person fit born? Apart from boy or girl? Abi na onle me hear that one?😁

Profilbild von BIG OSHEY
BIG OSHEYvor 2 Monaten

How come she no no say na her dad guy?

Profilbild von BabsFCB
BabsFCBvor 2 Monaten

I hear I be ashawo 😭😭

Profilbild von jimoh bashir
jimoh bashirvor 2 Monaten

Oya go massage you papa but I don't think you go like the ending oo 🤣😂

Profilbild von _rald_🐐
_rald_🐐vor 2 Monaten

This choco na your sister nothing you wan tell me see resemblance na...

Profilbild von VICTORIA✨
VICTORIA✨vor 2 Monaten

Lmaoo🤣🤣

Profilbild von trader_ psychologist _
trader_ psychologist _vor 2 Monaten

😅😅😅

Profilbild von EMPEROR 👑🏆
EMPEROR 👑🏆vor 2 Monaten

I dey on things on things don dey sell things 😂

Profilbild von Okoloko .O. Godspower
Okoloko .O. Godspowervor 2 Monaten

🤣🤣🤣🤣🤣🤣....this guy na really craze noting u won tell me

Profilbild von Ozaveshe
Ozaveshevor 2 Monaten

You spoil person life go repent 😂

Profilbild von KingK
KingKvor 2 Monaten

Is it me alone that noticed Loudy is funny, but is funnier with Dezny?

Profilbild von pelly blaq
pelly blaqvor 2 Monaten

E Dan cast since ajeh😄

Profilbild von ND POGBA
ND POGBAvor 2 Monaten

I love it bro

Profilbild von Biggestt⭐️
Biggestt⭐️vor 2 Monaten

Ehennnn😂😂

Profilbild von cocoishere
cocoisherevor 2 Monaten

Your daddy has a new car

Profilbild von Bobby Echefuna
Bobby Echefunavor 2 Monaten

Ahhh

Profilbild von Emmyrates
Emmyratesvor 2 Monaten

Omg 😳

Profilbild von 🌱 Aℓᴇx ☆★
🌱 Aℓᴇx ☆★vor 2 Monaten

😂😂😂😂

Profilbild von Baqkim
Baqkimvor 2 Monaten

Person wey wear igbo say him no dey smoke igbo again 🤣

Profilbild von Adekunle
Adekunlevor 2 Monaten

Make I make you laugh for 10k, when you dey make millions for making me laugh 🤣

Profilbild von Daniel Cyrus the Great
Daniel Cyrus the Greatvor 2 Monaten

Cool

Profilbild von 🆁 🅺🅸🅽🅶 ♐
🆁 🅺🅸🅽🅶 ♐vor 2 Monaten

Go massage your papa 🤣

Profilbild von Ogodilieze Osaji-Ugo
Ogodilieze Osaji-Ugovor 2 Monaten

Where the oil come from 🤣 🤣 🤣

Profilbild von ABEEDING
ABEEDINGvor 2 Monaten

You sabi die bro 🥰🥰🥰

Profilbild von Rotimi
Rotimivor 2 Monaten

Loudy na werey 😂😂

Profilbild von Spazze 🈳
Spazze 🈳vor 2 Monaten

Wtf 😂😂

Profilbild von Denzel Davidson
Denzel Davidsonvor 2 Monaten

The last skit off me 😑😎

Profilbild von KWASI OTENG
KWASI OTENGvor 2 Monaten

lol