Loading video...
Video Failed to Load
happy international men’s day. ❤️
670,031 views • 10 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

Them no born that other gender well😂😂

very important message..

@StephenGMA01 When you do little for men, they wouldn’t want to stress you any further. Happy international Men’s Day to all men.

Na only God sabi wetin my bro deh think😭

All it takes is just one moment

"omo u no go hide dah thing; u de expose am?" Bro de talk from experience, him phone wey them steal still de traumatize am😭😭

Me throughout the video

One man happy, All men happy

Man Sad but when Man see Asherkine video Man smile 😊

Bro went from carrying bag of sand to carry notes of Money Happy International men’s day All you need is to keep showing up and pray🙏 Agueroo moment can happen at anytime God is good 😊

Asher you too real ! notice how he been dey reason how he go shake am with his dirty hands but still Bro grab am shake am like man 😂❤️

Seeing a lot of sad stories on the timeline today, I must say this video really lifted my mood.. sometimes all you really have to do is show up cuz these brothers would have missed out if they didn't.. Happy international men's day and thank you

Amen 🙏

Shake away poverty And shake in success😄

“Omo you no go hide that thing, you Dey expose am” Broooo!!!!!!🥶😀 True True! Wetin that guy on black see for Lagos agbero no good. 😂😂😂😂 God bless you my guy @asher_kine 🫶🏽

MONEY GOOD OOO…. See transformation

Real....

this guy don sabi asherkine before, na once he exaggerate him problem 😂

You don give men joy today, 10 feminist for you to renew your JuJu boss

Abeg find that guy on white something 🥲

but this werey tell asherkine before say he don dey pack sand for 4 years 😂

No be lie 😂

@ojes_knowsball 😂😂😂

hope say you find something for him too 😂

My bro is fucking real ❤️ May we no be at the bottom barrel of life’s amen 🙏

I think say na only for movie this thing Dey happen 😭😂

Men have emotions too Na this country just dey as he be😑

Many things going through that brother at the back’s head

God punish poverty. E no go better for poverty.

Before watching the video self I don dey pray for you 😁 More blessings brrr 💯❤️ Happy international men’s day ❤️

Some grace dey Wey go come for you Base on your hand work Stay woke brr👌

He first curse poverty 😂

So beautiful ❤️

He shock am. Yours will happen soon.

@oyinlola_xo tears in my eyes, you js made their lives significantly better, i want to be able to do this someday.
