Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Happy introduction to them ❤️😊
33,113 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
33 Yorum

I know this guy dey regret his actions …. 😂😂😂

Na the ringing tone make me burst laugh He Dey sound like when incident happen for Yoruba movie 😂😂😂

Werey ti fun loyun🤣🤣🤣🤣🤣

This is better than no introduction or formality

Atleast man do the needful, kudos eje #Alidawati

No be everything be money. Make all of una o marry

Congratulations to them. The girl is probably pregnant. And the guy want to take full responsibility. As long as the girl no give him problems, and the guy finds a way fast, they’ll be richer than their present situation later. What’s more important is joy, not even happiness.

She Don get belle I think

Ife bi eji owuro 😎

Introducing ranpe lori chair onidun 😂

First attempt turn belle haha

Iro ni! O ti do loyun ni 😂😂😂

I don't even know what to say 😔

Na belle cos this thing o🤧

Una dey marry oo😩 Congratulations 💖🎉

Carry ur limpopotamus...

Nah introduction be this abi nah freedom

I know say na belle cause this thing 😂😂😂

Sebiotimo 😉

Y'all are so insensitive honestly! They are there living their life and u wey no no if you go see pikin born for this life wey u come dey cap...una no real.

Happy introduction bro

Weey don go test mistakenly load her ahbi

A possible scenario here might be that. someone here is pregnant and someone mistakenly got a wife by proxy

Imagine

Omo life no really hard ohh

Abi na oath dem dey do?

Where dis ones come from

Na first attempt make this one go marry now

Who dey video this kind thing still con post am

Make guys dey careful as dem dey do , see as e trap m self

Na understand matter in all categories

As a man guide oo May your introduction no be like freedom

Condition don make crayfish band
Benzer Videolar
Happy Convocation to me😊 Super Lioness😎 UNN, my Alma mater❤️
Uwakmfon💋
15,863 görüntüleme • 3 yıl önce
