正在加载视频...

视频加载失败

Happy new year 🎆 #MAN2MAN DROPS THIS JANUARY

162,560 次观看 • 9 个月前 •via X (Twitter)

34 条评论

4x4 的头像
4x49 个月前

See, na wetin we say make una dey give us chop be this, MELODIC RAP, Storytelling etc. Na why E be like say we dey deek-ride yankee rappers. Bless you, drizzy.

Stepper7G➰ 的头像
Stepper7G➰9 个月前

Bastard drop am! One among the best Rapper we have in Nigeria but dude be sleeping on himself real bad

Number One🥇 的头像
Number One🥇9 个月前

Unc still got it 💥😲

TryBez🥇 的头像
TryBez🥇9 个月前

Baba you sabi !!

Rabiu 的头像
Rabiu9 个月前

Now this can be a challenge... make everyone come talk their mind 🤣🤣🤣

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫9 个月前

Activeeee

FATE 的头像
FATE9 个月前

Man2man challenge go too sweet when you finally droppo

Suleiman Oshioke Abdulahi 的头像
Suleiman Oshioke Abdulahi9 个月前

Is this a real-life story? I'm curious to know if these events actually took place.

Ⓜ️ustang. 的头像
Ⓜ️ustang.9 个月前

I have so much believe in this brother , the comeback is possible , that run can happen ! trust the process king 👑

Pizzle 🪖 的头像
Pizzle 🪖9 个月前

Na you go mention Baddo and I no vex😂😂. You’re fire man !

🇨🇦Big Drizz🇳🇬 的头像
🇨🇦Big Drizz🇳🇬9 个月前

Bro chose violence at the beginning of the year. I admire that

LINO⚡️ 的头像
LINO⚡️9 个月前

So Davido no fit pay for the video Omo

UZORTHEGREAT🪖☘️ 的头像
UZORTHEGREAT🪖☘️9 个月前

Na you blaq bones suppose dy diss, so you go fit reply am, omo odumodu no sabi

Mazi Ojioku 的头像
Mazi Ojioku9 个月前

Oxlade, omo your music sweet like oxtail. Adekunle, timba dele make e fill up with Gold.

Nico🎱 的头像
Nico🎱9 个月前

Bro your pen game is mad 🔥 You're one of the best rappers in Africa 🌍 But your work rate is poor I hope you drop more songs this new year I'll be waiting for this jam on Spotify

Fabizzy♨️ 的头像
Fabizzy♨️9 个月前

Yeah man👌🏾

Untamed 的头像
Untamed9 个月前

Why you no call my name but I shenk you too nau

Dr. Uzoma Alaneme 的头像
Dr. Uzoma Alaneme9 个月前

Let it rip! 👏🏽👏🏽👏🏽

Sabi Boi 的头像
Sabi Boi9 个月前

Abeg drop am .. I need do cover for this jam .. plenty Dey my mind

Richy KING 的头像
Richy KING9 个月前

😭God please don’t let it not be for me🙏

toritse.tseke 的头像
toritse.tseke9 个月前

New year and the first thing I hear is WOLAN😭😭 Too active @the_kazez

zen univrse 的头像
zen univrse9 个月前

e still dey

Brendan💜 的头像
Brendan💜9 个月前

Oluwa!!!

a goD 的头像
a goD9 个月前

Nobody like dremo, FELA jo padawa!!!

uncle_dubem 🧢💙 的头像
uncle_dubem 🧢💙9 个月前

Na you talk January oo Make we no fight Abeg HAPPY NEW YEAR !

Emmanuel 的头像
Emmanuel9 个月前

Senior man I’ve been a big fan for ages….your light no fit dim….this year we go greater heights…peak every charts 📈

Emperor Dobi 的头像
Emperor Dobi9 个月前

Nice Sounding like Dandizzy

Blackstar 的头像
Blackstar9 个月前

Na now I know why olamide see you still say na Asake he wan sign

Marinno X 的头像
Marinno X9 个月前

This is real Hip-Hop, i love this 💥

𝚃𝚛𝚎𝚎𝚣1 Zippy 的头像
𝚃𝚛𝚎𝚎𝚣1 Zippy9 个月前

Una dey see am now ooo, nor be everything be social media, everybody people dey pass throught many things

charleychamp 的头像
charleychamp9 个月前

Na you get this year, no more breaks abeg.. bless us with those lyrics steady

KD 的头像
KD9 个月前

Ghen ghen ghen ghen! 😂😂😂😂 This song should be titled Semi Machine Gun cause bro just went praaa on everything 😂😂

oma 的头像
oma9 个月前

Welcome back , I’ve missed you 😂

Snipper Pro 的头像
Snipper Pro9 个月前

Dremo drizzzzyyyyyy 🔥🔥🔥