Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Happy Sunday
35,526 görüntüleme • 4 gün önce •via X (Twitter)
17 Yorum

Even mummy G.O sef knows

Strong message here

So why these Nigerian Pastors con dey tell us make we dey bring tithe and offering money every sunday after we don shout " POVERTY DIE BY FIRE !!! 🔥 hundred times nau? 😓

And na pastor wife oooo

Prayer without work na incantation

Ahhhh mummy GO on the beat but for real, work ohhhh. Try to make money

Words of affirmation nko?

Happy Sunday

Na Mountain of Fire dem whine like this oo with amapiano

I see sey na she dey handle this page, omo woman get power on this app

Wetin my pastor Mrs dey talk like this

Happy sunday

It's Sunday..let's be happy

Tell them mummy😂.

it doesn’t for real

I like this mummy 🥹😂

Na exactly wetin this my smoke the tell me
Benzer Videolar
Sensitive content
Happy Sunday
Darly
27,280 görüntüleme • 11 gün önce
Sensitive content
Happy Sunday
Pamela odame watara
133,168 görüntüleme • 2 ay önce
