Loading video...
Video Failed to Load
Has Davido seen this? ๐๐ฅ
24,809 views โข 23 days ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

the fact he has speaking disability and still love david's song is good

This guy don perform for more shows than wizkid

๐๐this guy must be arrested

Person wey no dey talk dey sing Fem. ๐ this country everybody don craze

The spirit is willing but the body just Dey para ๐ค

bro, what is this ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

10/10 performance.๐ฅ

OBO most see dis ooo

Which kind wahala be this one like this ๐๐

He's feeling that Celebrity vibes on his own alone

Some Nigeria artist need to learn performance from this guy

nothing is funny about this video

โค๏ธโค๏ธ๐คฃ

Person way good pass Wizkid

Abeg ๐๐๐๐

๐คฃ๐คฃ Bin tink say na Gun he hold oo

๐๐คฃ

No vex, is he even saying the right words?

The spirit is right Big Bobo. You have the right to be heard, and his confidence choke, thatโs all that matters.

Person wey I suppose dey tell to shut up dey tell me FEM

๐คฃ๐คฃ

๐๐๐

@davido

When e move forward I think say e want go slap dj

Because of engagement u Dey laff who get speaking disability

๐

@Smart22O Una go just dey post sadness and rubbish

I love this๐๐

OBO dey for everybody,even deaf and dumb go feel am๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Wizkid fc don see tools guy ๐๐๐

I need him in jail before 6pm today ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Una really dey mad for this app๐๐ญ

๐๐๐๐ญ๐ญ

