Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Has Davido seen this? 😂🔥
24,809 görüntüleme • 23 gün önce •via X (Twitter)
33 Yorum

the fact he has speaking disability and still love david's song is good

This guy don perform for more shows than wizkid

😂😂this guy must be arrested

Person wey no dey talk dey sing Fem. 😆 this country everybody don craze

The spirit is willing but the body just Dey para 🤐

bro, what is this 🤣🤣🤣

10/10 performance.🔥

OBO most see dis ooo

Which kind wahala be this one like this 😂😂

He's feeling that Celebrity vibes on his own alone

Some Nigeria artist need to learn performance from this guy

nothing is funny about this video

❤️❤️🤣

Person way good pass Wizkid

Abeg 😂😂😂😂

🤣🤣 Bin tink say na Gun he hold oo

😂🤣

No vex, is he even saying the right words?

The spirit is right Big Bobo. You have the right to be heard, and his confidence choke, that’s all that matters.

Person wey I suppose dey tell to shut up dey tell me FEM

🤣🤣

😂😂😂

@davido

When e move forward I think say e want go slap dj

Because of engagement u Dey laff who get speaking disability

🙂

@Smart22O Una go just dey post sadness and rubbish

I love this😂😂

OBO dey for everybody,even deaf and dumb go feel am🤣🤣🤣

Wizkid fc don see tools guy 😂😂😂

I need him in jail before 6pm today 🤣🤣🤣

Una really dey mad for this app😂😭

😂😂😂😭😭

