Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Has it gotten to this level ?๐ค
34 Kommentare

Mumu Scroll to the end you'll see the official Song - Burna boy and Shakira

Future small for your eye

Yes future small

Na now I understand why them dey call you old fool ๐คฃ

As long as Wizkid is not there, nothing wuna nor fit talk ๐

Stop this stupidity please youโre getting older ๐

Why are you so stupid?did you slide to the right and not find them? Wetin jealousy go use your eyes see ehn? Your body go tell you

World Cup is meant to be for upcoming rising stars did you say ๐ญ๐, exactly thatโs why Wizkid will never be included because itโs meant for the big league only not finished midwiz

You be mumu and you go always be mumu ๐๐คฃ

Na bcos of bad belle Fc all this things they follow Wizkid sef

This guy no get sense oh. Are you that shameless or you donโt know you can scroll and see the Burna and Shakira feature? Dodoyo

Big wiz no dey for competition na why e no accept that gig na him be this first person wen them contact but baba nla no really send anybody ๐

Who are u bro, they are on the list, what are u even saying๐คฆโโ๏ธwho marry u๐คฆโโ๏ธtoo foolish at 45

Baba nothing you wan talk na every body know say na you mumu pass for this app because say them no add wizmid

How person go old like this come still no get sense๐คฆโโ๏ธ

This one self go get pikin one day ooo๐๐๐tufiakwa

Fc una go continue Dey cry ๐ญ

Even English u no sabi ๐ ๐

Your thinking is too dumb for your age

Oga go find work do jareโฆ burna, David, wiz na all of them you senior for age but you go Dey talk about them.. very jobless Boda ๐

Omo if this @fcspokesman get sense pass you as human being then you don fail for life because this guy is the biggest nitwits Iโve ever seen

ped0 fan go kry tire , it is over for wizmidget the ped0; zero tour, zero hit .... siri play ogbafia dey for ground by dammy krane

Ur common sense suppose tell u burna boy and Shakira song is already released and it canโt be pre-save

You people just come online and say shit fifa is for upcoming rising stars like bruh fifa big pass any artist in Africa una wan turn wizkid to god now anytime things donโt go his way nah to condemn the other people effort take your L and rest

This guy u no get shame go find better work do than to dey chase clout dey find twitter money be a real man go find better thing do with ur life than to Dey talk about ur mate stupid idiot

First time this guy tried to made sense from his video and he sounded even dumber lol

See L0W-IQ, ped0 fans are going thru a lot, wizshit fell 0ff; no tour, no hit ๐ Alexa play ogbafia dey for ground by dammy krane ๐ฅ

You go explain tire because you go cry ๐๐ who be your small pikin here

You blind All of em are there fifa added them donโt be a moron, as wiz no get motion nothing to post about him again Abi

This your mumu na forever ooh ๐๐๐๐

Your foolishness is on another level old man, try Dey respect your old age every once in a while.

Ma wetin wiz nor want be this but foolish Nigerians will never understand

Cry me a river Fcโฆ U wish ur fave was there ๐ญ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

But Shakira song with Burna Boy is on the album na, Abi wetin you Dey talk? Cos I no understand you Can the co-use all of them?
รhnliche Videos
Sensitive content
Imagine!! short time 5k for a full grown woman, has it gotten to this level ๐๐ณ
๐๐๐๐๐๐๏ฃฟ
19,197 Aufrufe โข vor 5 Monaten
