Loading video...
Video Failed to Load
Has Seyi Vibez seen this?
11 Comments

MORE EGO, LESS LOVE1 year ago
One day una go confess

Solar Heavy1 year ago
have you ever listened to this?

PELKAD1 year ago
Eye wey never complete you Dey use am break bottle … issokay oo

Lighthousepowersolutions1 year ago
Una sure say this people blind like this 🙁 Omoh see as that one break bottle 🙁

𝔹𝕆ℕ1 year ago
Una sure say this people blind?

hookahsmoker Nevertheless1 year ago
Wow first time seeing a blind agbero 😭😭😭😭

LeePeace07🦍1 year ago
This people should be in Guinness book ,because you need to fear the blind,just imagine that guy break bottle blindly 🤭

Miracle Joe1 year ago
Nice one I like as he breäk that bottle !

Snyps1 year ago
How blind people dey take know the kind steps we dey do

DR SAVAGE1 year ago
Bruh 🥲🥲😹

Sleemdhadhee1 year ago
Them this ones nah students too ?😂
