Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Has to be this one! TI Blaze eko!🔥😩
81,421 Aufrufe • vor 9 Tagen •via X (Twitter)
30 Kommentare

Na who enjoy the session pass be this 😁

I’ll choose him over Seyi anyday anytime

This song give me chills everytime

@TheDamiLocal2 Ti blaze use to be compare to Seyi vibes and now suddenly seyi vibes dun give am gap

Nigeria best of instrumentalist who are good at what’s they do, it’s make work easy for the music Art himself to flow well, kudos to the guys

TI blaze na beast normally 🔥😂

Bro I think sey na only me notice am 😭

T.i bad guy!

Nigerian live performance >>>>>>>>

TI blaze ògo 💎

The guy good, no cap.

Underrated asf

This performance sheet pass the song

Them don pay you for promotion

Bro 2030 we go still de jam dis masterpiece for party

He’s so good

He sabi

Nbl

TI blaze na one of the one man people whey good reach ruger

Omorr where you send your sense?

Wetin be this?

That guy too sabi o

🔥🔥

Beat plenty pass lyric 🤨

this song is just sooo good!

I swearrrrr

NO BE LIE!

Song too lit fr

Real!

Roll me one Backy 🎶

