Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Have you ever tried this before???
Комментарии: 34

You dey blow breeze for nyash, if the nyash come blow him own back nko

Do you have insurance to cover this situation?

And she no wear face mask 😂😂

She use mouth dey blow Breeze for person Yansh 😭

What are they doing? Still confused…

Blood of ….😲😲😲😲😲😲

Person go bend down keep nyash for air, dem go dey wax his Aji Ike 😂

Make i open my yansh down like this 😭 how did we get here 😭

Asin nah my ass be that

If na my ex de incharge that day, I go blow her better mess

As she dey blow breeze for nyansh, imagine nyansh want return the favour, she go survive ? 😂😂

I don’t know how much you will have to pay me to do this kind of job 😂😂

This video is always funny when I see it. From the person that decided to sample butt hole for waxing to the lady on glass acting like a prof. This level of vulnerability needs to be studied.

God Abeg

É tun ti n farun ępon ?

Where is ur mask 😷 ma ?

Nothing fit ever make me allow person reach that levels for my yansh… the way I go deck am ehn

I don't understand

I Dey try imagine the sensation 😭🤤😮💨that’s ma damn hole she poking through

Make I no talk

Where is her nose mask???😩😩😩😩

Eh god, wetin be dis, so I go cool down open nyash make dem comot beir beir

Twitter need VN cos ahhhhh

She get boil?

So many things i won’t allow people to do on me

My only concern here is, Is this a males nyash or female, koz i don try look the leg,but e no too clear, ah

Waxing is no big deal🤷♀️

Still don’t know how will I be comfortable with this shit Wtf!!! 🥸

Why orna go use that soundtrack nah 🥹 it Can’t be the life I choose what If them mess for ya face 😭😭

Wahala

@Dame_0161...you have a call 😂😂

Omoboss secret @Timmynaijaa

If I release one like this she go resign work straight 😂😂

Apparently @Wikipedia has photos of very clean cats that underwent this process
