正在加载视频...
视频加载失败
Having yoghurt and fish for dinner. 😋
66,359 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
34 条评论

And and Daniel Regha I no sabi who suffer pass

Send mine

for this economy? omo you too rich

I don swallow spit 😌tire

Do you think you need yoghurt? No because you're fat already

Yoghurt and fish? What kind combo is that🙄

A very good meal for the 🤑 rich

Good protein

U look beautiful... RUTH

Where you see money?

You go still warm eba chop this night

You go just Dey chop so so nonsense 😭🤲🏾

If you try to leave local Local can never leave you

With teniola badmus belle

You done break up with Daniel regha?

After eating 5 raps of eba abi

Ritualist😹😹 Why your eye con be like say you dey cry?

As you dey chop, you dey cry, nothing this life never show you

U no dey chop fufu again??

Na Daniel Regha deliver am ?

Fish wey dey chop fish

Big girl

Be like say ur fufu vendor don travel bah?

Hungry go kpai you in dey 🌃

It's 9pm

U too chop nah why u never marry

You de cry🥹

Why dem this twitter celebrity like this Ruth okay Abazz dem no dey get money like dem pino iyen gossip on instagram are they doing something different??

Hi Ruth I'm your secret admirer

But nothing dey the yoghurt container again nah ? ,🤨🤔

No offense oo Buh you Dey give Daniel regha vibes 😭😔

While I'm having u for dinner 😩😩😩

You're getting old

Pushing fufu early in the morning after all these is another level of crack
相关视频
Sensitive content
Today we're having fish for dinner 🐟 #latex #rubber #rubberdragon #dragon #fishing
Rubber Dragon
16,429 次观看 • 2 年前
Sensitive content
Thomas, Imogen, Fergus, Chloe and I are having a gooseberry and cinnamon yoghurt. Would you like a gooseberry and cinnamon yoghurt?
Patch
5,083,874 次观看 • 3 年前
