ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
He chop $90k wire and this was his reaction. ๐
2,478,572 ๆฌก่ง็ โข 5 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
33 ๆก่ฏ่ฎบ

EFCC right now

@Mickeyo203 EFCC mood

Everything no be juju Abi ๐

Nigerians are so stupid Nigeria isn't among top ten when It comes to cyber crime against US but it's because they come online to show off I don't know why they see pride in it and that's what dragging this country image through the Mud. Even Indians do more fraud than Nigerians.

@FBIDirectorKash I hear you have people in Nigeria now, these guys may have just ruined the life of an American, check them out.

Why they come post am online ?

And una post una face, normally most of una na Malu for real, na just clean clothes una dey use hide senseless fools

Dem even calm. First time wey I chop $10k I swear with my life, I shout sotey my voice get hiccups. E go roll come your side if you no stop

Efcc and FBI right now

Efcc right now๐

Good as dem cast themselves. The system has really messed up the youths and majority lack situational awareness.

EFCC be like

Imagine putting a fellow human through depression,suicidal tendencies and generational debt and celebrating it. Evil and selfish people

Small small children when never get sense. Una thief money finish same una video una self and upload am. All this children foolish ehnnnn.

Bro, my guy wey tell me say he no Dey use juju pull shirt for my front today guy, them done use razor tattoo all he skin

See wetin him wear for hand and una dey talk say no be juju

Around 110m. After all the settlement and middle man each person go see like 20m by the time he lodge, carry hooks and smoke colos, wetin remain? Devil sabi collect him money back. The blessing of God makes rich and add no sorrows.

Everything no be juju and you wear red bed for hand ๐

Naso I go cry the day I go chop my 150k odds... everything no be yahoo

Niggas without OT, just carry camera begin give the feds intel ๐คฆ๐ฝโโ๏ธ You know how many boys don bag over $200k for this game yet they remain in the shadows.

EFCC & FBI seeing this

The money one Nigerian politician will pocket for a contract he never executes will stay low-key, and EFCC wonโt dare go after him. But una reach una turn, una dey flaunt yourselves like what youโre doing is legal. This is exactly why EFCC might soon start mounting roadblocks, because some of these boys have absolutely no sense of discretion.

Make fraudster dey give thanksgiving because of fraud omo

Nigeria dey learn where India and Pakistan cyber crime dey and it'll take extra effort for them to be caught, they value their identity like shit but look like us here ..........

Even as them say FBI don enter country Una still Dey post this kind stuffs

I no believe this shit bro .... You gas hold on you juju before you confirm this kin wire ๐

Wetin those two guys dey find go outside??๐

Omoh I cry for my first 10k gan ooooโฆ.nah only me Dey run am aloneโฆ.i cried gannnnnn๐๐ญ

Only to post it for EFCC to have your image

Yโall curse Tinubu, call Nigeria zoo but yโall normalise and glorify internet fraud. You give some f us honest hardworking Nigerians names both home and abroad, God will punish all of you in this world and hereafter.

Nigerians are so stupid Nigeria isn't among top ten when It comes to cyber crime against US but it's because they come online to show off I don't know why they see pride in it and that's what dragging this country image through the Mud.

How Efcc is going to pick them๐

Really??!โฆ..

