Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
He chose vawulence not me 🤷🏽♂️
245,045 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Lmfao see how many men you carry come for that small boy..I just dey watch the video dey laugh. You be john..and one day real ones go hold you

Fool.. life na psychology. Why the huge guy no show from beginning? So if I actually came to fight the boy i go come carry extra body lol.. nigga u should think smarter. I just brought people so that the lil kid will calm

Lord I pray make you jam me try this thing, nah bully you bully d boy nothing like cruise, small boy according to you why you no go with am one on one the bastard way wear blue self nah Gordon’s bottle I go use weigh am bastards the boy say make you no post, you post

You just blabbin with no actual point

Ahh Omoo e good to get squad for school , I trust my squad 2 second everywhere don burst.

Osheeyy baddest

Na dis small boy you carry heaven and earth go shake, for this app na only mouth e dey una. That boy for paste you wetin no good if na only go there. Even get mind dey post nonzenze

Na macho U take harass the boy...you no fit handle am kankan...now what's the Koko of the talk or peace you made with him now? Blind leading Blind

Cho Cho Cho too much abeg Make all these guys show workings na DATA I Dey use

😂 sorry
Related Videos
Sensitive content
I’m single now so why not 🤷🏽♂️🤷🏽♂️🤷🏽♂️ come check me out it’s free. Link in bio 😈😈😈 (Again I made it FREE)
BullSweetFitness
82,597 views • 1 year ago
Does that not make them a repeat offender kinda🤷🏽♂️🤷🏽♂️
Dr. God Abeg ooo
68,916 views • 5 months ago
