Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

he cooked like madt but did he really body him?? 🥹

33,496 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

23 Kommentare

Profilbild von 𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️
𝔻𝕣𝕖𝕨𝕡𝕠𝕡𝕨𝕣𝕝𝕕 🇺🇸🇳🇬🐻‍❄️vor 1 Monat

To be frank edoho Asake didn't body BNXN

Profilbild von WALE BNXN
WALE BNXNvor 1 Monat

You Dey mind that guy

Profilbild von Chikathe⚡️torm
Chikathe⚡️tormvor 1 Monat

Bnxn bodied him 100% , na fake gas but then asake tried too

Profilbild von Papi Vee👨🏼‍🎨
Papi Vee👨🏼‍🎨vor 1 Monat

He didn't jare! Don't mind that one. As much as Asake is my favorite, Bxnx is not small 👌

Profilbild von Ty$🇬🇧🤴🏾
Ty$🇬🇧🤴🏾vor 1 Monat

Body ke 😂. The person no listen well , he cooked well but body bnxn , no

Profilbild von MIDE🔝🖤
MIDE🔝🖤vor 1 Monat

Buju body am 😩

Profilbild von Diazepam 🍀🤞
Diazepam 🍀🤞vor 1 Monat

E kno body anything both bad and work well no be dis kind thing both deh give make una appreciate wetin collide Ogbeni.

Profilbild von Abimbola 🌹🩸💙
Abimbola 🌹🩸💙vor 1 Monat

BNXN like maddtt

Profilbild von Sehdhik
Sehdhikvor 1 Monat

No

Profilbild von Ojogbon Professor
Ojogbon Professorvor 1 Monat

BNXN lines are mad 🔥

Profilbild von iKON LVNG
iKON LVNGvor 1 Monat

BNXN held his forté like maaad. Who won body Captain for him own ship

Profilbild von The Football Engine
The Football Enginevor 1 Monat

Not quiet asake's tempo, still soild gbedu

Profilbild von KRUZ CFC 💨💙
KRUZ CFC 💨💙vor 1 Monat

Stanship wey wey won kill giraffe fans

Profilbild von Baba
Babavor 1 Monat

He didn't body bnxn man

Profilbild von Stanley Lowkey
Stanley Lowkeyvor 1 Monat

🔥👨🏿‍✈️

Profilbild von IFITSNOTHARDITSNOTOKHAY🧃
IFITSNOTHARDITSNOTOKHAY🧃vor 1 Monat

Mon pa owo mi by his special grace

Profilbild von _Drevvy 💜
_Drevvy 💜vor 1 Monat

Dem hold each other neck walai

Profilbild von ♱✮♱🖤
♱✮♱🖤vor 1 Monat

I think it’s burna and Rema that has bodied buju in a song

Profilbild von AsakeMRMoney
AsakeMRMoneyvor 1 Monat

@Ayomichaelxx Asake did with just 23 seconds verse buju owns the song

Profilbild von Mobolaji Alakija
Mobolaji Alakijavor 1 Monat

No

Profilbild von ESKO BARZ
ESKO BARZvor 1 Monat

ty

Profilbild von Yusphat
Yusphatvor 1 Monat

This thing na 50/50

Profilbild von $OBATAYO$👑👑
$OBATAYO$👑👑vor 1 Monat

Haaaa

Ähnliche Videos

He don't really like bare body😱🎊
0:23

Sensitive content

He don't really like bare body😱🎊

Mt-sinai

4,900,889 Aufrufe • vor 6 Monaten