Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
He dey use iPhone 14 pro max, see him house 😭
215,387 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

EMMANUEL DE GREAT1 год назад
Just phone and clothes, some are still leaving in one room with their mom self

MIKE1 год назад
Even me wey dey use xr my room fine pass this

oman_p$1 год назад
E get better house for iCloud 🙄🤣

adeola1 год назад
Even me wey Dey use iPhone 6 my house no be like this 😂

lilsly1 год назад
Who video my room ?

Triple Lee 💘1 год назад
See the TV and tiles now, This is probably his parents house that they are building gradually from their hard earn money..

LordHendrixFollower1 год назад
Na all these badagry boys no wori yourself 😂 some even get ladies bike

SGH💫1 год назад
Una go just come online dey lie anyhow! No yahoo boy using 14 pro max would live in this kind of apartment, obviously a content for likes and comments. Rubbish!!

Reel Life1 год назад
At least Efcc no go raid this place

PELLA1 год назад
How much is 14 pm???
Похожие видео
1:09
Sensitive content
B Lord don use una Iphone Xr 17 pro max tear brand new car😭😂😂
𝔸b𝕒𝕫𝕫
45,468 просмотров • 9 месяцев назад
