Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
He first think say na prank ๐๐๐
265,208 Aufrufe โข vor 7 Monaten โขvia X (Twitter)
60 Kommentare

@house_of_fashon This is the most hilarious thing Iโve watched today ๐ญ๐คฃI thought the guy was crippled before ๐๐๐๐คฃ

@house_of_fashon He was but adrenaline healed him

@house_of_fashon I donโt know what he was thinking sitting comfortably on the wheel chair ๐

See me Dey laugh so loud for midnight E no fit believe e eye ๐๐๐

E shock am say true true na mad man

I Dey tell u ๐๐

He think say na prank until them plank am for head ๐

instant miracle for the guy wey Dey on wheel chair โฆ is God not wonderful

He no pay hospital bill sef

Canโt stop laughing ๐

๐

2 miracles happened in the video ๐๐

Iswr the cripple walked ๐

The guy in black walked on water ๐

Never seen two miracles happen so instantaneously before. How does a crippled run on water ? ๐

Itโs beyond human comprehension ๐

The guy on Wheelchair first chop instant heal up๐ญ๐ญ๐

I was crippled, now I can run ๐

Miracle no dey tire Jesus๐๐๐ญ

Them say you go first see signs before you see wonders you think say na play...You see person dey drag person from water you still dey there.

He get luck say he run if not he for see more wonders

๐คฃ ๐คฃ ๐คฃ

Wait, bro healed him and made him walk, sorry made him run

Just like that o

๐๐person wey dey on wheel chair get strength carry wetin dey carry am.๐

๐

The guy on wheel chair

Where he got the strength to run, nobody knows till date

And the crippled was healed๐

@EmmanuelEj58001

The second man to walk on water

Even people whoโs names are Walker couldnโt

@sportingCP5x Westin be this๐ญ๐ญ๐

Man no believe say e Dey real

After that planking

Lwkmd๐

๐

He body go talk am

He go testify

Prank na water ๐ง ๐

Omoh,I laugh out loud 3am๐๐

@cogitobarbie ๐

@cogitobarbie That plank healed him fr ๐

Omo ๐น๐น๐น

Bro now walks on water. Miracle no dey tire Jesus

All him body dey active once ๐น

You no go run keh ๐

Japa ๐คฃ with full force

๐๐๐๐

๐๐๐๐

๐๐๐๐๐ญ

๐๐๐๐

Whatโs wrong with you bro ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐ dead

๐๐๐๐๐๐ญ

adey floor๐๐๐

I just can't ๐๐๐๐๐

๐๐๐

๐๐

@Herrydey4uuu ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
