Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
He for don score hattrick for Laliga😭
500,406 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
43 Yorum

La ligo players meehh. Them go dey shine for their stupid league con dey gba for real stage

See wetin he Dey do ffs

See has ball dey go up 😂

Cold catch klopp once 😂

He wan send baba go back retirement 😂

He's gone😂, he no go enter Klopp first eleven, he don fail audition

He just de sky am Dey go

😂

Otuyemi l

Otu what?😭

The werey no see mumu as opponent this time around😭😭😂😂

😭😭😂

Short rashford

As how😂

la liga dey shift goal post, so you no feh ever miss naaa… aponda 🤡

Xri, sskskskskksksksksksksksksksk

😂🤣🤣😂😂🤣🤣 I’m just waiting for all Barcelona players in UCL to see what they have😂🤣🤣😂

He for don farm 2 goals and assist for laliga😂😂

So la liga go hang post where he play the ball

All of dem go Dey shine for that league, kan Dey drop disaster class for major comps

If na la Liga the werey for Don dribble like 5 defenders score

Some Arsenal fans preferred this guy to Tzolis because he scores for Barcelona. This is the Adeyemi I know. U leave Ezenmo work de play for Europe keh 😂😂

He's not making it to the team again 🤣🤣

@dahmieeee1 no be this guy dey play like Ronaldhino for La liga

This is actually a very shallow way to think cuz how do U look at such a miss and think it's bcuz it isn't laliga like these weren't just lack of accuracy and technicality from the player, infact this is were I appreciate Barca and flick cuz how do U turn such a player to a power

At Barcelona he will turn to prime Nazario

Them dey call league u still dey call Laliga

This guy dey aim all those birds wey dey fly for stadium

but la liga players won the world cup blame the player don’t blame any league

How many hattrick he don score for laliga

A certain poucher was missing all that yesterday 😂😂😂 At least Karim got an assist , the other person get any ??

Bro wasn’t even looking at the goal post in the 3rd short 😂 Either he intentionally did this or laliga shit

He de in competition now with vini junior dem de try know who be the best flop

Adeyemi sucks. La Liga D really is just that bad.

😂😂😂

Ya all saying lalliga this laliga that ,,,,,, make una remember say 8 BARCELONA/LALIGA PLAYERS WIN WORLD CUP JUST YESTERDAY 😂

I see one comment “otuyemi”😂😂😂🤦

This Adeyemi is a very meady player, but La Ligass makes him look good.

@justhinbman una no fit gas me ! Laliga na farmers league

Him and Gordon I no know who useless pass 😂😂💔 Barca Dey struggle with left wingers Madrid Dey struggle with right wingers

Adeywmi neva get up to 2 ga for 1 match for Barca before Stop the cap And he doesn't play RW for barca he plays LW

😂😂

@biggest_B5 see as he dey ballon the ball
