Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
He forgot the script 🤣🤣
47 Kommentare

Nah as the spirit lead am he speaks Money fuel him to come but his experience of hardships took over 😂😂

😂😂

Sapa remind am of him history, the guy begin open up😭😭

I dey tell you

@BashJagxy Oga what are you saying 😂😂

@BashJagxy Him don forget himself

The guy that approached him at the end 😂🤦🏽♂️

@LyricalWhi91183 😂😂

The script too hard

😂😂😂

Baba collect money speak him mind 😂

Hunger baited him 😂😂

E forget himself

You think say hunger na joke? Hunger wey fit make person sell him birthright. 😂😂

@haji_musteey 😂😂😂no be today e start 😂😂😂

@haji_musteey 😂😂

"Oga what are you saying" 😭😂

He's all about his garri

😭😂

This one no even know wetin he dey talk

Hunger na your mate?😂😂

He for write am for Palm 🫣😂😂

I dey tell you 😂😂

They change am for am😂

I swear 😂😂

Never seen any Political party as useless as APC.. they can do anything for relevance cos wtf is this.. 😂

His money will not be paid haha 😆 he fucked up

😂😂

😄 🤣

Na only God know if he still de alive abi dem kpai am?

Lol 😂

😂😂

Lol. You can't bury the truth

APC lovers go talk say na BAT strategy Nigeria isnt a country to fight for swears!

Omoo…Nigeria must be a movie channel somewhere in this universe. You can’t tell me otherwise 😂😂😂

Dem suppose burn am 🤣🤣🤣🤣

I swear 😂😂

Oga what are you saying 😂😂

😂

Nigeria na movie since beginning of time

I swear this make me laugh loud now😂😂😂

😂😂😂😂

Calabar man no Sabi lie. Na why Dem no dey do yahoo 🤧

The guys vexing with him at the end we like "was that the script I gave you?"😂😂

The went off script 🤣

😭😂

The spirit is willing, the flesh is weak
Ähnliche Videos
Sensitive content
He forgot 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Funkeeee
196,101 Aufrufe • vor 1 Jahr
