Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
He get Yacht o 😂🙏🏼
154,523 просмотров • 22 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

The Egbon papa guide

Nigeria go make you explain by force even Young John self carry him Rolex prove out self 😹

Make hin sha no fall inside water 😂🤣

😂😭

If na me pim I no go talk 😂 Him sef too do

No be only yatch

I swear money can't buy happiness,live your life no stress dotman

This vessel na Carver 350 mariner 2004 model prolly between $40k to $70k

They no dey reply tiktok comment 😹😹😹 e go explain tire

He go explain tire

Alade easy o 😁

Settings

“Iya baba e,sho ni yacht” 😂 Make dem leave this man alone 😂

Akube yatch😂

I no wan laugh this morning abeg 😂😂

😂

Dem wan kpaii am 🤣🤣

Abeg fetch tiktok comments 😂😭

Nah yansh you get you no get yatch 😂😂😁😁 Iya baba eee sho nii yatch una papa😂😂😁😁

Enuporr😂😁

Nan lie Nan explanation

Enter na

lol he don turn am to cruise,smart way to trend again 👏

E go explain tire

E no dey follow una do G wagon 😂😂

This one keh where e wan see money buy am

😂😂😂😂😂

This one no dey shame

Tobaresomi otaniyenoh 😅

He go soon claim the whole sea

Fishing boat 🛥️
Похожие видео
Sensitive content
Padre 🙏🏼, padre 🙏🏼, sálvame de esta posesión 😂😂😂
Penelope.6961
95,537 просмотров • 10 месяцев назад
