Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

He go wound Burna boy for naija no worry😂😂

685,742 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 47

Фото профиля R
R11 месяцев назад

Na big boy 🔥🔥😂

Фото профиля DavidoPolice
DavidoPolice11 месяцев назад

SURE BOY😂🔥

Фото профиля Manhimself
Manhimself11 месяцев назад

SMH see how this boy lose burna and wizkid may the lord help his life cus person way you go dey with can’t shut down MSG IF ONLY you calm down maybe by now you for follow burna go shows globally not in Ibadan lol because of money

Фото профиля DavidoPolice
DavidoPolice11 месяцев назад

Buju wey dey l!<k Burna boy a$$ where he papa don perfom? Where Terri wey be wizkid boi don perfom?😂😂😂😂😂🤡

Фото профиля Manhimself
Manhimself11 месяцев назад

Some how this guy gave burna a hit song but because he think say OBO Dey share money lol he start Dey beef burna see him life now! Why can’t y’all see mumu 30biscuit fans

Фото профиля Oluwaseun
Oluwaseun11 месяцев назад

@DavidoPolice You just dey yarn nonsense😂 dem ask you where Terri and buju dey perform you dey talk nonsense. Mumu ewu

Фото профиля Manhimself
Manhimself11 месяцев назад

@DavidoPolice Ewure, Terri is trying to be wizkid and wiz is the best in the world. Buju is doing ok and his last album was everywhere. Send me Dremo last hit I wan check something ode oshi

Фото профиля Oluwaseun
Oluwaseun11 месяцев назад

@DavidoPolice Lmao 🤣 Terri is trying to be Wizkid indeed Terri wey ulcer don almost kpai am if no be perruzzi, when last him don do tour ? Your head empty just dey talk nonsense with confidence

Фото профиля Manhimself
Manhimself11 месяцев назад

@DavidoPolice Bro stop capping send me dremo last hit make I see something.. mumu in cloths

Фото профиля FvckYou_
FvckYou_11 месяцев назад

Killin Dem earned him his Biggest Award. Headies. And it’s still Top 3 songs in Zlatan career. Make una use sense dey do stanship. Burna boy help this Dude career,let’s be guided. Una no dey tire to dey drop retarded takes on Burna. Losers camp. Na ODG dey give una life😂🤡💔

Фото профиля 𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓪𝓷𝓴𝓼
𝓚𝓮𝓵𝓵𝔂 𝓑𝓪𝓷𝓴𝓼11 месяцев назад

Dey make yourself happy all the time

Фото профиля DavidoPolice
DavidoPolice11 месяцев назад

@Babyclarah12 K

Фото профиля 3105
310511 месяцев назад

Some people still lose guide their phones 😂

Фото профиля DavidoPolice
DavidoPolice11 месяцев назад

Normal

Фото профиля SOMTO 🇫🇷
SOMTO 🇫🇷11 месяцев назад

Zlanti 🔥🔥

Фото профиля DavidoPolice
DavidoPolice11 месяцев назад

BIG BOY🤯

Фото профиля mayor of Africa
mayor of Africa11 месяцев назад

wait ooh, you mean Zlatan was in Ibadan

Фото профиля DavidoPolice
DavidoPolice11 месяцев назад

Yes oh😂

Фото профиля General
General11 месяцев назад

@bravolives101 E no fit wound seyi and wiz seff 😂😂

Фото профиля worldEagle 🦅
worldEagle 🦅11 месяцев назад

No musician wey no fit pull this kind crowd for naija seyi vibez or zinoleesky go pull am talkless of burna everywhere go choke because na cheap ticket he no fit pass 30k highest 😂 Abi na 5k own and some na even free entry

Фото профиля UNKNOWN
UNKNOWN11 месяцев назад

Wetin dey sweet una so, burna did it abroad 😂😂😂😂😂 Make all of zlatan, the whole of 30bg and machala do joint tour, burna go still out gross them

Фото профиля STRONG_MAN_50 🇳🇬 🦍
STRONG_MAN_50 🇳🇬 🦍11 месяцев назад

All this local artists that can’t sing without DJ Local artists like Davido

Фото профиля SPECIAL
SPECIAL11 месяцев назад

Peak fooling Guest artist for another artist show 🤣🤣🤣

Фото профиля O-Nino 😈
O-Nino 😈11 месяцев назад

Omo people plenty o

Фото профиля DavidoPolice
DavidoPolice11 месяцев назад

Choke

Фото профиля BIG SOSA 🇹🇬
BIG SOSA 🇹🇬11 месяцев назад

Zanku

Фото профиля DavidoPolice
DavidoPolice11 месяцев назад

He big pass them😁

Фото профиля Big Kelly
Big Kelly11 месяцев назад

Mugu 😂

Фото профиля DavidoPolice
DavidoPolice11 месяцев назад

Una😂

Фото профиля olisa
olisa11 месяцев назад

If zlantan had a billionaire dad he’d be bigger than davido 🤷🏾‍♂️

Фото профиля Robert Joseph
Robert Joseph11 месяцев назад

🤡🤡

Фото профиля ugo
ugo11 месяцев назад

Focus on better customers -burna

Фото профиля Dii Richard
Dii Richard11 месяцев назад

Teeth just full your mouth

Фото профиля Munia
Munia11 месяцев назад

Them no born am well

Фото профиля Aunty Faith
Aunty Faith11 месяцев назад

Big name 🔥

Фото профиля VICKAY
VICKAY11 месяцев назад

Lmao 😂 crowd wey burna boy sister nissi go pull

Фото профиля Same_Ola
Same_Ola11 месяцев назад

You hold naija Burna go hold others place No worry

Фото профиля Huncho The GreaT 🦍🚗
Huncho The GreaT 🦍🚗11 месяцев назад

You will outgrow this fooling with time, some don come some don go.

Фото профиля 🧨BiG SMART🔰🥷🖤
🧨BiG SMART🔰🥷🖤11 месяцев назад

Presido

Фото профиля DavidoPolice
DavidoPolice11 месяцев назад

WP🌎

Фото профиля BIG Mayana 💫⭐️
BIG Mayana 💫⭐️11 месяцев назад

Oyana Burna boy - buju London 80 cap stadium , after that performance buju did a lot of UK collabs Davido - zlatan, Ibadan 20k cap 😂😂🤲

Фото профиля Chidiebere Promise
Chidiebere Promise11 месяцев назад

Him full career show no reach burna boy one show

Фото профиля Sam not larry
Sam not larry11 месяцев назад

🔥🔥🔥

Фото профиля Kennidudu🦍
Kennidudu🦍11 месяцев назад

Burna boy is a international artist yall are just jealous his bigger

Фото профиля TNTDRE
TNTDRE11 месяцев назад

Leave drugs

Фото профиля Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.
Idemudia Johnson Ighodaro ## Edo Boy BINI.11 месяцев назад

Upon free show 😂 🤡

Фото профиля JADE Ramey
JADE Ramey11 месяцев назад

He know him set naw …..why you dey mention burna boy you lack home training oo you dey compare am to el major??

Похожие видео