Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
he good like werey
170,292 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

Better than mavo in my books

Go listen to shoki, tai chi and chose me You go know say e good pass Werey

Very easy for him brr

Song wey de repeat for here since morning

He no Dey miss any features

@Big_Bestmann oh my okoro🥹🔥

@terrepsalasi I listen this song today omo😂

Bruhhh

yami

@bodeswago Kashcoming wan d*eeee😂😂😂😂

@1remzee Oti gba orin Mo lo wó 😂❤️

He just sabi anyhow 😖

@bandoswaguu Be like cash coming 💰

No b lie

same way he carried lalakula

Talk full mouth.

Rubbish

He no fit miss Never!!

Real

This one where e go go nobody don sabi yet Superstar Yami Tenski save me

@Big_Bestmann him good like werey

God abeg i really don fuck up for music what

Damnnn this is fire

@WilliamsCh34094 go say he no sabi 💔☹️

ask @Rakim_TR no be small something

Abeg name of song?

Too lit🔥

@terrepsalasi Jam

yo bro, check dm chief

I know say your music taste dey bad Just continue your woman talk n leave music

Lame
Похожие видео
Portable replies Zlatan…..this werey mouth no good 😭💔
Oyindamola🙄
117,726 просмотров • 8 месяцев назад
