Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

he good like werey

173,010 Aufrufe • vor 21 Tagen •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Nyx
Nyxvor 21 Tagen

Better than mavo in my books

Profilbild von Truth
Truthvor 21 Tagen

Go listen to shoki, tai chi and chose me You go know say e good pass Werey

Profilbild von 24
24vor 21 Tagen

Very easy for him brr

Profilbild von Oluwashola🪐
Oluwashola🪐vor 21 Tagen

Song wey de repeat for here since morning

Profilbild von Yrz
Yrzvor 21 Tagen

He no Dey miss any features

Profilbild von 👤
👤vor 21 Tagen

@Big_Bestmann oh my okoro🥹🔥

Profilbild von $J
$Jvor 21 Tagen

@terrepsalasi I listen this song today omo😂

Profilbild von WHITETOOLIT
WHITETOOLITvor 21 Tagen

Bruhhh

Profilbild von sv.🧛🏾☣︎
sv.🧛🏾☣︎vor 21 Tagen

yami

Profilbild von Pseudonym💜📈
Pseudonym💜📈vor 21 Tagen

@bodeswago Kashcoming wan d*eeee😂😂😂😂

Profilbild von OL. 📸
OL. 📸vor 21 Tagen

@1remzee Oti gba orin Mo lo wó 😂❤️

Profilbild von Adriano.🌬️
Adriano.🌬️vor 21 Tagen

He just sabi anyhow 😖

Profilbild von Zaza
Zazavor 21 Tagen

@bandoswaguu Be like cash coming 💰

Profilbild von 🦇
🦇vor 21 Tagen

No b lie

Profilbild von BANKY
BANKYvor 21 Tagen

same way he carried lalakula

Profilbild von xxxx
xxxxvor 21 Tagen

Talk full mouth.

Profilbild von °D°I°N°D°U°
°D°I°N°D°U°vor 21 Tagen

Rubbish

Profilbild von Abel
Abelvor 21 Tagen

He no fit miss Never!!

Profilbild von Bestmann
Bestmannvor 21 Tagen

Real

Profilbild von O.G
O.Gvor 21 Tagen

This one where e go go nobody don sabi yet Superstar Yami Tenski save me

Profilbild von HATESJAY
HATESJAYvor 21 Tagen

@Big_Bestmann him good like werey

Profilbild von Elvis
Elvisvor 21 Tagen

God abeg i really don fuck up for music what

Profilbild von 𝓐𝓼𝓪 𝓜𝓹𝓮𝓽𝓮🌸🫧
𝓐𝓼𝓪 𝓜𝓹𝓮𝓽𝓮🌸🫧vor 21 Tagen

Damnnn this is fire

Profilbild von NSNV🕷️& GIRAN🪖. 🇺🇸✖️🇳🇬
NSNV🕷️& GIRAN🪖. 🇺🇸✖️🇳🇬vor 21 Tagen

@WilliamsCh34094 go say he no sabi 💔☹️

Profilbild von 10 🇦🇷
10 🇦🇷vor 21 Tagen

ask @Rakim_TR no be small something

Profilbild von obito
obitovor 21 Tagen

Abeg name of song?

Profilbild von ℍ𝔼ℝ𝕄𝔼𝕊 🍀
ℍ𝔼ℝ𝕄𝔼𝕊 🍀vor 21 Tagen

Too lit🔥

Profilbild von OTF⚡️
OTF⚡️vor 21 Tagen

@terrepsalasi Jam

Profilbild von wu-tang chad
wu-tang chadvor 21 Tagen

yo bro, check dm chief

Profilbild von Mr. Ejay
Mr. Ejayvor 21 Tagen

I know say your music taste dey bad Just continue your woman talk n leave music

Profilbild von MONK AJIRI 🇳🇬🇳🇫 󱢏
MONK AJIRI 🇳🇬🇳🇫 󱢏vor 21 Tagen

Lame

Ähnliche Videos