Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

320,974 Aufrufe โ€ข vor 6 Monaten โ€ขvia X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Dark Orbit
Dark Orbitvor 6 Monaten

I go like know who be this gehgeh plug๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Savage
Savagevor 6 Monaten

@_Nsznn One day we go hear devil own side of the story ๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von MullerRedeyez
MullerRedeyezvor 6 Monaten

Omo na rubbish e de talk joor

Profilbild von Big_Sam๐Ÿซถ
Big_Sam๐Ÿซถvor 6 Monaten

@r_effizy1 Gehgeh dey mad but e dey always make sense

Profilbild von Saint Chyโ˜ฆ๏ธŽ๐Ÿ‚“
Saint Chyโ˜ฆ๏ธŽ๐Ÿ‚“vor 6 Monaten

Rubbish talk dey always dey funny to una

Profilbild von Quantum
Quantumvor 6 Monaten

โ€œHe has a pointโ€ A big f00l Una no day read Bible God called Satan and said have you seen my faithful servant job Heat what Satan said lord is you that is protecting him you did not allow me to touch him When God allow Satan touch job watin sup f00l ๐Ÿ˜‚ abeg

Profilbild von Khng
Khngvor 6 Monaten

Even the name devil na god give am ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Imbornrich Billion
Imbornrich Billionvor 6 Monaten

Which backlift style is this?๐Ÿ˜‚

Profilbild von HitmanOnTheMic
HitmanOnTheMicvor 6 Monaten

Na the way wey e dey use throw himself for ground dey kee me pass๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von UNKNOWN
UNKNOWNvor 6 Monaten

Nobody get aura reach devil, God just Dey explain tire ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Quaz
Quazvor 6 Monaten

Omoo I no Dey oo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von John
Johnvor 6 Monaten

Justice for devil keh Abeg make una no put person for talk oo and some people will still say heโ€™s on point omo for me I no dey put mouth for this kind talk oo

Profilbild von Benny
Bennyvor 6 Monaten

Bruh I Dey wonder Shey celestial beings dey laugh because if devil see this video en suppose even burst laugh guy wetin b this

Profilbild von BIG_CHIEF ๐Ÿ–ค๐Ÿฆ…
BIG_CHIEF ๐Ÿ–ค๐Ÿฆ…vor 6 Monaten

If you look am well, na true o

Profilbild von Achiever Blackman 7
Achiever Blackman 7vor 6 Monaten

Devil Dey talk everyday, the evil people do and say na devil Dey speak and act through them

Profilbild von King Osawe Michaelโš“๏ธ
King Osawe Michaelโš“๏ธvor 6 Monaten

The amount of clowns in Nigeria outweighs the amount of sane folks!

Profilbild von OGโ™ ๏ธ
OGโ™ ๏ธvor 6 Monaten

Justice for devil ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von GloriiDaGreat
GloriiDaGreatvor 6 Monaten

Same God cursed the serpent that was possessed by devil to tempt Eve and left the devil aside ๐Ÿ˜Ÿ

Profilbild von OBยฃMBยฃ_ โค๏ธ๐Ÿ’™
OBยฃMBยฃ_ โค๏ธ๐Ÿ’™vor 6 Monaten

This path wey you want toil ehn, if God get your time, devil go bed god on you behalf God no go gree. E go reach one time devil go deny you say e no know you.

Profilbild von Lookaway
Lookawayvor 6 Monaten

Geh geh don mad nah, una no no ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Nnamdi ๐Ÿฆ…
Nnamdi ๐Ÿฆ…vor 6 Monaten

๐Ÿ˜‚ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Nwanzeโœ๏ธ
Nwanzeโœ๏ธvor 6 Monaten

Geh geh top 3 craze people for this country ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Leo Obi โšฝ๏ธ
Leo Obi โšฝ๏ธvor 6 Monaten

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ see your role model @Energyg0d4

Profilbild von josh. LOC
josh. LOCvor 6 Monaten

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Fvcked!๐Ÿ™ƒ
Fvcked!๐Ÿ™ƒvor 6 Monaten

@Ceaserjuniorrr ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von SBC
SBCvor 6 Monaten

This guy Dey disgrace Urhobo people ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von AHDIZโ™“๏ธ
AHDIZโ™“๏ธvor 6 Monaten

Honestly God didnโ€™t tell us anything about the devil , most of these stories are cooked up by humans back in the days and it was documented down and we turn it into the holy book

Profilbild von Bibby
Bibbyvor 6 Monaten

@ProsperUfo7253 Geh geh don kill me๐Ÿ˜‚

Profilbild von Dalu Olugbajie
Dalu Olugbajievor 6 Monaten

His knowledge is limited biko. Who tell devil make he no talk his own part

Profilbild von Rolly๐Ÿซ†
Rolly๐Ÿซ†vor 6 Monaten

Abeg oo๐Ÿ˜‚

Profilbild von Tejumola
Tejumolavor 6 Monaten

Wait is this how gheghe behaves in his videos? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚Be like na to dey watch am now ooo

Profilbild von ayomipo$i
ayomipo$ivor 6 Monaten

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Walter
Waltervor 6 Monaten

What's that jumb in the end and the haircut too? ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ #JUSTICEFORDEVIL

Profilbild von Genjutsu
Genjutsuvor 6 Monaten

Make he go join church of Satan, make he hear Devil point of you

ร„hnliche Videos