Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

320,974 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Dark Orbit
Dark Orbit6 месяцев назад

I go like know who be this gehgeh plug😭

Фото профиля Savage
Savage6 месяцев назад

@_Nsznn One day we go hear devil own side of the story 😂 😂

Фото профиля MullerRedeyez
MullerRedeyez6 месяцев назад

Omo na rubbish e de talk joor

Фото профиля Big_Sam🫶
Big_Sam🫶6 месяцев назад

@r_effizy1 Gehgeh dey mad but e dey always make sense

Фото профиля Saint Chy☦︎🂓
Saint Chy☦︎🂓6 месяцев назад

Rubbish talk dey always dey funny to una

Фото профиля Quantum
Quantum6 месяцев назад

“He has a point” A big f00l Una no day read Bible God called Satan and said have you seen my faithful servant job Heat what Satan said lord is you that is protecting him you did not allow me to touch him When God allow Satan touch job watin sup f00l 😂 abeg

Фото профиля Khng
Khng6 месяцев назад

Even the name devil na god give am 😂😂😂😂

Фото профиля Imbornrich Billion
Imbornrich Billion6 месяцев назад

Which backlift style is this?😂

Фото профиля HitmanOnTheMic
HitmanOnTheMic6 месяцев назад

Na the way wey e dey use throw himself for ground dey kee me pass😂😂

Фото профиля UNKNOWN
UNKNOWN6 месяцев назад

Nobody get aura reach devil, God just Dey explain tire 😂

Фото профиля Quaz
Quaz6 месяцев назад

Omoo I no Dey oo 😂😂

Фото профиля John
John6 месяцев назад

Justice for devil keh Abeg make una no put person for talk oo and some people will still say he’s on point omo for me I no dey put mouth for this kind talk oo

Фото профиля Benny
Benny6 месяцев назад

Bruh I Dey wonder Shey celestial beings dey laugh because if devil see this video en suppose even burst laugh guy wetin b this

Фото профиля BIG_CHIEF 🖤🦅
BIG_CHIEF 🖤🦅6 месяцев назад

If you look am well, na true o

Фото профиля Achiever Blackman 7
Achiever Blackman 76 месяцев назад

Devil Dey talk everyday, the evil people do and say na devil Dey speak and act through them

Фото профиля King Osawe Michael⚓️
King Osawe Michael⚓️6 месяцев назад

The amount of clowns in Nigeria outweighs the amount of sane folks!

Фото профиля OG♠️
OG♠️6 месяцев назад

Justice for devil 😂😂😂

Фото профиля GloriiDaGreat
GloriiDaGreat6 месяцев назад

Same God cursed the serpent that was possessed by devil to tempt Eve and left the devil aside 😟

Фото профиля OB£MB£_ ❤️💙
OB£MB£_ ❤️💙6 месяцев назад

This path wey you want toil ehn, if God get your time, devil go bed god on you behalf God no go gree. E go reach one time devil go deny you say e no know you.

Фото профиля Lookaway
Lookaway6 месяцев назад

Geh geh don mad nah, una no no 😂😂😂

Фото профиля Nnamdi 🦅
Nnamdi 🦅6 месяцев назад

😂 😂

Фото профиля Nwanze✝️
Nwanze✝️6 месяцев назад

Geh geh top 3 craze people for this country 😭

Фото профиля Leo Obi ⚽️
Leo Obi ⚽️6 месяцев назад

🤣🤣🤣🤣 see your role model @Energyg0d4

Фото профиля josh. LOC
josh. LOC6 месяцев назад

😂😂😂😂

Фото профиля Fvcked!🙃
Fvcked!🙃6 месяцев назад

@Ceaserjuniorrr 😭😭

Фото профиля SBC
SBC6 месяцев назад

This guy Dey disgrace Urhobo people 😭😭😭😭

Фото профиля AHDIZ♓️
AHDIZ♓️6 месяцев назад

Honestly God didn’t tell us anything about the devil , most of these stories are cooked up by humans back in the days and it was documented down and we turn it into the holy book

Фото профиля Bibby
Bibby6 месяцев назад

@ProsperUfo7253 Geh geh don kill me😂

Фото профиля Dalu Olugbajie
Dalu Olugbajie6 месяцев назад

His knowledge is limited biko. Who tell devil make he no talk his own part

Фото профиля Rolly🫆
Rolly🫆6 месяцев назад

Abeg oo😂

Фото профиля Tejumola
Tejumola6 месяцев назад

Wait is this how gheghe behaves in his videos? 😂😂😂Be like na to dey watch am now ooo

Фото профиля ayomipo$i
ayomipo$i6 месяцев назад

🤣🤣

Фото профиля Walter
Walter6 месяцев назад

What's that jumb in the end and the haircut too? 🤣🤣🤣 #JUSTICEFORDEVIL

Фото профиля Genjutsu
Genjutsu6 месяцев назад

Make he go join church of Satan, make he hear Devil point of you

Похожие видео