正在加载视频...
视频加载失败
He has done for meeee
280,923 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)
27 条评论

Dem dn tear Jersey😅

Hold your odegarrd and graverbernch tight ooo nothing Dey outside

Waiting for Teetalks and Henry😂

Other teams after collecting points from Man U😂

He has actually done for me!🥹🤣

Make them sell the club and share the money with the fans 😂💔”

You literally got your prediction wrong lol 🤣❌

@MrMekzy_ Mood till next week😂😂

Make person sing that thing near me first😒

Na this kind banter dey cause fight 🤣 😂

Abeg make una come join me laff Man U. Chelsea people dey here?

What my papa can't do, Chelsea has done it for me

Oga go sit down somewhere joor 😏 Shebi na you decide dem say dem go win Chelsea to save their coach work 😤

After pastor Jerry crusade at old Trafford we go win the treble😂🤣

Food is ready. Manchester United fans deactivate your Social Media accounts for your health reasons 😂😂😂😂😂😂😂

Did Manchester united really lose 😆😂

Manchester United fans

@Kuzzy_Lamba Carrick cannot run on and score. The players did not score either. So who is getting blamed, the grass?

Tosin wan cry 😂

💃💃💃💃😂😂😂😂

Make I dance 2 it

Massive for us

Get in joor 😁😁😂 e sweet me die 😂😂

At this point, I think its bad to batter Man U fans, we all need to stop what we are doing, and pray for Man United

Enjoy your moment

Tomide never dey miss agenda😂

Tomide don dey edit video 😂
