Loading video...
Video Failed to Load
He hates Ronaldo gann 😂
241,782 views • 3 months ago •via X (Twitter)
36 Comments

I don’t even know why they’re watching Ronaldo in Saudi league.. imagine me wasting my time watching mls because of Messi 😂

Na biggest Ronaldo fan no worry 😂😂

He believe say dem arrange meeting to favour Ronaldo but no wan believe say officiating dey favour Argentina. "Intellectual" una 😂😂

Dem say na dem dey intellectual 😂

Intellectual, but na contradiction full their words 😂😂😂.

I haven't seen anybody monitoring Messi match like this he belike I go start

Wait... Who put the voice effect .... Cus Omo ... The voice effect just increase the clownry

Kombo sabi cry like mad 😂😂😂😂

Arsenal, Barca, Dortmund, Madrid, Man Utd and more have bottled 9 points lead. But na Al Hilal no fit bottle points. Intelligent fan base indeed

There is banter There is hatred There is witchcraft He knows which level he is… and it’s not the first two When they a meeting went down to make Messi win 2022 World Cup now he will start crying

"Debate is over " is now keeping up with Saudi league

Brooo this is the funniest thing I've seen all day 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Person wey no real 😂😂😂

This boy don too cry on top Ronaldo matter oooo

@Kombo, you be proper oloshi😂. Better no get stroke on CR7 matter😂

Person wey I don block since before he go reduce my iq

Debate don finish but Una still de watch Saudi league 😭😂😂

This giy go cry blood one day

You see waiting I de talk about this mumu kombo!! When we said 2022 would cup was rigged for Argentina base on what we are seeing on the pitch did this mumu admitted to that?

I'm sure he's was forced to be a messi fans 😂😭

Al nassr dey lose games, Alhilal no lose but na Alnassr dey rig. How many times Arsenal don bottle league to City, how many times Dortmund dey bottle league to Bayern . But na Ronaldo dem dey rig am for. This man dey ment

But how Kombo go Dey watch Ronaldo for Al nassr??😂😂 when you claim not to like him😂😂 I go just go Dey watch Messi for that his pink club I Dey maddd??😂😂😂😂 instead of watching Messi play in that pink club I go watch cocomelon

Who beat am, why him Dey cry

Why he no go hate am, you no no the kind engagement wey the mentioning of the name CR7(Ronaldo) Dey give am. He sure me say if too say na that e normal content creation and no go football content e sure me say nobody go sabi e papa

Jukunu kombo go ask Arsenal how many dem dey bottle with pep 😂😂😂😂😂

Na better werey 😂

The hate no be for here

The werey go dey watch Saudi league, Messi fans too dey obsessed with Ronaldo. Which Ronaldo fan wan go dey watch mls 😂😂

🤣

No video has made me laugh this hard in a while 🤣🤣

If kombo no sabi football analytics like this and he’s going viral then I will soon start football content my self

😂😂😂Kombo na big otele 😂😂

This one wan burst me with laugh, make i no liee

Na the world I know say kombo na be mumu 😂

This guy’s dumbness needs to be studied

Baba really shade tears last season😂😂
Related Videos
Ibrahimovic was a beast 😳 I still wonder why he hates Ronaldo.
uplifted
1,839,566 views • 3 months ago
