Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
He just wan chop na 😂
Комментарии: 36

@Omaragain0 Me I don vex since 😂 But this is educational

@Omaragain0 I love the fact that this is funny and educative

@Omaragain0 😂😂🤣 laugh wan finish me

😂 even me sef

@Omaragain0 The content is educational not just funny

@Omaragain0 Make I put my bag behind me make dem thief my property? What’s the use of table if i cant put my bag on it since it’s in front of me ehn uncle Ope

@Omaragain0 I sha hope say na Ope pay for the food. You no fit dhey correct me ontop of food whey I go pay for.

@Omaragain0 Tacus and mohito If I talk say I never hear am before, una no go believe

@Omaragain0 Na wa for you broooooo! 🤣🤣

@Omaragain0 I lowkey learnt a couple of things 😭😭🙌🏾 Like that "by the side".

@Omaragain0 lol The J in mojito isn’t silent though. It’s just pronounced like the Spanish J.

@Omaragain0 But you no drag the chair by the side when you wan first seat down oo😅

@Omaragain0 Just serve ds guy

@Omaragain0 Ambience is pronounced æmbiens (uk) ambians (US). Which one is ambioons?

@Omaragain0 "Na u train am but you no de wear waist trainer" lines dey cry 😭😭😹😹😹

@Omaragain0 What is “sorry please”? 🤣🤣

@Omaragain0

@Omaragain0 Olohun ma fi atije atimu si owo Ope Oni correction isonu Wahala poju

@Omaragain0 🤣

@Omaragain0 😂😂

@Omaragain0 Ontop food wey I just chop??😂. I go change seat asap

@Omaragain0 Low key this skit is funny asf😂

@Omaragain0 Person wey him suppose chuk fork for eye 😂

@Omaragain0 See setting bro

@Omaragain0 @Chasxnofficial 🤣🤣🤣🤣

@Omaragain0 😹😹😹😹

@Omaragain0 Just me me eat na😂😂😂

@Omaragain0 Everywhere ta San San na

@Omaragain0 your life go bend 😅😂

@Omaragain0 😂 😂

@Omaragain0 Chaze wan craze

@Omaragain0 Omo mehn 😀😆😆

@Omaragain0 U no first wan chop😂😂😂😂😂

@Omaragain0 Crazy how the caption is valid for both of them

@Omaragain0 But he didn't also sit by the side from the start 🤣😂

@Omaragain0 I just want chop
