Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

He no even talk one single lie for this video

394,907 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

58 Yorum

victor 🖤🦇 profil fotoğrafı
victor 🖤🦇2 ay önce

@elonhatesder4 see as he dey release that frustrations 😂😭

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

Brooo

. profil fotoğrafı
.2 ay önce

@elonhatesder4 @Ade_Nxx I like as Chelsea release new kit, na only jersey I dey wear nowadays. I get all the jersey wey chelsea don use for this life😭😂😂

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

@Ade_Nxx E get one psg jersey wey I de cry say I need and vendors talk say na 25k Na so I see am for thrift shop 6k and I fit swear say e original pass those other ones 😭😭 I pay run comot there make the man no change him mind

skywalkerisback profil fotoğrafı
skywalkerisback2 ay önce

@elonhatesder4 @fw_citadel @Ade_Nxx Jersey 6k? Na pikin own you buy

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

@fw_citadel @Ade_Nxx I no even price oo 🖐️😭 I fit collect am 4-5k if I negotiate

bolanlebaby💋 profil fotoğrafı
bolanlebaby💋2 ay önce

@elonhatesder4 tbh clothes are not meant to be this expensive frr. e con be like flex, if you buy cloth wey no cost you no get level be that.

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

Me and my thrift wears to the work jorr 😭 One day I fit jam bolapsd for thrift shop come tell una say na 300k I buy am 😂😂

ًًًً profil fotoğrafı
ًًًً2 ay önce

@elonhatesder4 two 15K jerseys 3 plain shirts 30K two palazzo jeans 40K 1 slide 15K 100K well spent ✌🏽

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

Five 6k original thrift jersey 😭 Three plain tees 30k Four thrift jeans 20k One slide 15k Durex for model 100k well spent 😭😭

Custom By Dave profil fotoğrafı
Custom By Dave2 ay önce

@elonhatesder4 @nobodylikestar 6k thrift Jersey Na Togo u base?

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

@nobodylikestar If I enter Togo na 2k I go buy am 😭😭😭😭

Custom By Dave profil fotoğrafı
Custom By Dave2 ay önce

@elonhatesder4 @nobodylikestar Bruhhh See quality ehhh Which state be this?

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

@nobodylikestar Owerri, imo state

𝘽𝙞𝙜𝙨𝙝𝙤𝙚 🥷 profil fotoğrafı
𝘽𝙞𝙜𝙨𝙝𝙤𝙚 🥷2 ay önce

@elonhatesder4 😭😭

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

“Luxury” 😭😭😭😭

𝘽𝙞𝙜𝙨𝙝𝙤𝙚 🥷 profil fotoğrafı
𝘽𝙞𝙜𝙨𝙝𝙤𝙚 🥷2 ay önce

@elonhatesder4 she no real😂😂 fb chief>>

Rogueclaimer profil fotoğrafı
Rogueclaimer2 ay önce

@elonhatesder4 I no even dey go the website, cos i for report the site give FBI

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

I see one mad popwave sweat shirt yesterday, I enter website see 100k my balls cold 😭😭😭

Justsophie_🌹❤️ profil fotoğrafı
Justsophie_🌹❤️2 ay önce

@elonhatesder4 He no even lie fashion brands in this Nigeria do too much . Their clothes are overpriced and it’s not even all that

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

E de burst my head

Snr..🧸 profil fotoğrafı
Snr..🧸2 ay önce

@elonhatesder4 wetin dey actually muzz me na say nothing dey luxurious about that particular cloth

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

People for comments de defend am 😭😭

Bosco profil fotoğrafı
Bosco2 ay önce

@elonhatesder4 I dey build my body make I fit dey look sharp on jersey Make I fit dey rock am..all this luxury wears don dey over cost😂

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

Una de build body to wear jersey?? 🖐️😭

Bosco profil fotoğrafı
Bosco2 ay önce

@elonhatesder4 Man gats look fit nah 😂

𝐎𝐘𝐈𝐍𝐋𝐎𝐋𝐀  profil fotoğrafı
𝐎𝐘𝐈𝐍𝐋𝐎𝐋𝐀 2 ay önce

@elonhatesder4 Na that Barba part pain am pass 😂

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

Me too 😭😭😭

Jovani👽 profil fotoğrafı
Jovani👽2 ay önce

@elonhatesder4 Na that akute pain me 😭😭😭😭

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

That particular statement get him own tarJET audience 😭😭

Jovani👽 profil fotoğrafı
Jovani👽2 ay önce

@elonhatesder4 Who dem wan Dey tarJET for akute?😭😭

flashboy ᥫ᭡ profil fotoğrafı
flashboy ᥫ᭡2 ay önce

@elonhatesder4 bruhh 😭😂

naxty profil fotoğrafı
naxty2 ay önce

@elonhatesder4 Bro..If you can’t afford it leave it and buy what you can afford, is it by force to rock gocrazy?

naxty profil fotoğrafı
naxty2 ay önce

@elonhatesder4 Na peer pressure dea worry u

Tylerbroes🫥 profil fotoğrafı
Tylerbroes🫥2 ay önce

@elonhatesder4 100k polo for poor country, say nah peer pressure 😂

naxty profil fotoğrafı
naxty2 ay önce

@elonhatesder4 You find polo 25k you no see?

𝐅𝐀𝐁 profil fotoğrafı
𝐅𝐀𝐁2 ay önce

@elonhatesder4 "o ni ba Jesu joba" person wey put 125k for heat transffered round neck tell you say he dey reason am?😂😂

D1D1 b1l4l profil fotoğrafı
D1D1 b1l4l2 ay önce

@elonhatesder4 Omo you dey talk for we and 50 billion others 😭

Sekam! profil fotoğrafı
Sekam!2 ay önce

@elonhatesder4 Why you dey target me when I no be your target audience me 😭😂

Duke of Whichever profil fotoğrafı
Duke of Whichever2 ay önce

@elonhatesder4 For top way carry KFC logo? Fucking uncreative niggas targeting the frauds audience with zero taste in fashion

Ken 💚🐍 profil fotoğrafı
Ken 💚🐍2 ay önce

@elonhatesder4 Naso I wan check out that tee dollar new clothes brand, I de see 120k I just hiss comot to buy my 30k polo jeje

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

Una de buy shirt 30k 😭😭 Once I don use 6k arrest my thrift jersey I go squeeze face 😭😭

Dark Orbit profil fotoğrafı
Dark Orbit2 ay önce

@elonhatesder4 The guy Dey vex gan and he no lie at all😭😭🤣

德亚 🖤 profil fotoğrafı
德亚 🖤2 ay önce

If you tell am sorry for here he fit comot knife pursue you 😭😭

Francis 🫧 profil fotoğrafı
Francis 🫧2 ay önce

@elonhatesder4 him no lie at all 🤣

Gee_fund_ profil fotoğrafı
Gee_fund_2 ay önce

@elonhatesder4 Barbing and dye 85k Did you want to die 😭 Nah jersey I go dey wear as from today

ᴊᴇʀʀɪᴇ profil fotoğrafı
ᴊᴇʀʀɪᴇ2 ay önce

@elonhatesder4 @williamsamobi “Do you want to lose your sight”😭

Loveman ❤️ profil fotoğrafı
Loveman ❤️2 ay önce

@elonhatesder4 Why their ads dey target me fr, me wey be struggling student 😂

your village people have profil fotoğrafı
your village people have2 ay önce

@elonhatesder4 I don’t understand oo….them use rope tie you for neck say make you con buy? If you see the ad you no fit skip? If you Dey buy plain tee 125k for third world country it says more about the condition of your brain than that of the person selling it

𝑳𝒆𝒙𝒂ꨄ profil fotoğrafı
𝑳𝒆𝒙𝒂ꨄ2 ay önce

@elonhatesder4 If we talk dem go say we no get money

. ⸆⸉ profil fotoğrafı
. ⸆⸉2 ay önce

@elonhatesder4 If you no fit afford am. Rest abegg You fit go buy the plain white polo put your design for there

your village people have profil fotoğrafı
your village people have2 ay önce

@elonhatesder4 @dollarsyimika1 If I see person buy clothes 120k, up inside this third world country I go just Dey pity am low-key because if no be LOW SELF ESTEEM😂😂😂 They have zero confidence in theirselves so they cover for it with the clothes and the phones and shit….na their babes we Dey fuck pass 😂😂

Peniel. profil fotoğrafı
Peniel.2 ay önce

@elonhatesder4 the guy no lie at all. i fit relate.

𝓣𝓮𝓮𝔂𝓸𝓵𝓾♡౨ৎ profil fotoğrafı
𝓣𝓮𝓮𝔂𝓸𝓵𝓾♡౨ৎ2 ay önce

@elonhatesder4 Akute precisely 😭💔

shanu profil fotoğrafı
shanu2 ay önce

@elonhatesder4 you’d get a headache if you try to police what people sell in a country with no regulations whatsoever just visit your Lagos island market jeje buy whatever you want. If the ads tire you block them.

🅿️OPULAR LONER 🐍 4PF profil fotoğrafı
🅿️OPULAR LONER 🐍 4PF2 ay önce

@elonhatesder4 But shey nah banker wan go thy wear GoCrazy or HIGH FASHION ni? Abi nah civil servant wan wear T20 luxury? Haba

SUNLAK profil fotoğrafı
SUNLAK2 ay önce

@elonhatesder4 For real

ADE ODDS profil fotoğrafı
ADE ODDS2 ay önce

@elonhatesder4 😂😂😂

Benzer Videolar