Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
He paid 40k for a buffet and this happened 🤭😂
Комментарии: 10

“Don’t you think this is too much for you?” But 40k is not too much Abi? Oya nau 😂

I have heard you at the end took me out 😂😂

E no even send them , if you like, call Una President 😂

40kpa. I go bring that stainless tray from my house go there 😂

😂😂

If it’s a buffet , he can eat as much as he wants He already paid and there are people that will eat so little Everything adds up in the end

The food is definitely too much for one person but everything in that plate is not up to 40k yet🌚

The time I go 16k buffet I carry my own big plate for house, if I go for 40k buffet na cooler I go carry. Nobody fit whine me for this economy oo

Person way don smoke Cana and e don burst for e belle 😂💀 Dey play

Before them go explain finish I go don chop Wetin I wan chop The guy for just do like deaf man from the beginning Dem go leave am 😂
Похожие видео
Sensitive content
He recognized me from X… and paid my tab before saying a word. Then asked for “just a minute.” This is what happened. Can you feel the urge from this piggy? 👇🏼
Raymond ☀️ | in control
23,460 просмотров • 2 месяцев назад
