Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
He reach sabinus turn dem say make him keep quiet😂🤣
221,249 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Sacrifice carry himself come altar

He no Dey ever get luck

😂😂😂 Sacrifice use him leg waka come shrine, 😂

Casted 😂 😂

@flames_28 Sabi Nwa wan go shut down the shrine

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 "The gods know me" no be small matter ooooo

So na this una dey do behind close doors

E guy even fellow dey shout hahahahah😂 e no even pity am

Sabinus and bad luck are 5$6😂😂😂😂

@kenny_b0y Yes Pastor😂😂

@viral_backup Na werey

This is the family 😂

lol 😂 Mr funny

He already sacrificed himself,nothijg concern them pikin

This is classic.

Yes pastor 😂😂

Hmmmm, dis evening Sabi go unalive.

"this is the family" 😂 💔 ☠️

😂😂😂

🤣🤣🤣🤣

He don enter am again

😂😂😂😂

The Hids know me Chail Hod done do am for me 😩😂😂😂😂

Wahala jam problem

Omg 😭😭😭😭😭😭

🤣

Why always sabinus

Total shutdown 😂

Forget skit this “the great one “ na actor indeed

😂😂😂
