Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

He relocated from Bariga to Lekki and this happened 😭🫵🏽

306,645 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)

10 Yorum

💙CHELSEA_QUEEN👸💙 profil fotoğrafı
💙CHELSEA_QUEEN👸💙1 yıl önce

Na you won go Lekki 😂 Alakuko ti wa okay.

Omotayo Solomon Ayodeji profil fotoğrafı
Omotayo Solomon Ayodeji1 yıl önce

Why he no go ikorodu Who send him to lekki

The Ola Of Somolu🦁 profil fotoğrafı
The Ola Of Somolu🦁1 yıl önce

Na him won leave us for hood go Lekki na. Make e come back come hood everywhere good for here

Olamide mrgunners éyàn Baddo ❤️ 🌟 profil fotoğrafı
Olamide mrgunners éyàn Baddo ❤️ 🌟1 yıl önce

Na big man óo forget say he dey talk all this Obi bàbà àgbà 😂 😂

DO profil fotoğrafı
DO1 yıl önce

Where for lekki a pot of soup be 100 to 150k? What's the difference between jakande market or oniru market to bariga or sabo market? No be lekki wey i dey stay again. Abeg make him carry lies comot here. Mainland far better than lekki. If not ikoyi or VI. Lekki overhyped

EBUKA profil fotoğrafı
EBUKA1 yıl önce

Na you want stay lekki na …..

MICKEE profil fotoğrafı
MICKEE1 yıl önce

Portable wey stay for sango una think say him no get sense 😂😂

Fillipo Saga profil fotoğrafı
Fillipo Saga1 yıl önce

You forgot flooding 😂🤣 Erosion on the mainland is called flooding on the island

Mr Wave profil fotoğrafı
Mr Wave1 yıl önce

Nah New taker nah em just relocate 😂

Dr Farouk profil fotoğrafı
Dr Farouk1 yıl önce

Wait are you serious, time to move to the Island o

Benzer Videolar