正在加载视频...

视频加载失败

He say make Wizkid get out 💔🤣

152,130 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)

43 条评论

Olarh Funds 的头像
Olarh Funds3 个月前

Your papa no reach wizkid microphone 🎤 make I no lie you vdm. For your life no mention wizkid name again. See make this be the first and the last !!! Na woman go day fall for you , no carry your mumu lifestyle come where fc day !!! See how you be… Black sheep!

get better 的头像
get better3 个月前

Wizkid wey no even reply am 😂

RARELYSEEN 的头像
RARELYSEEN3 个月前

Dem no born wizkid well to reply vdm 😂

get better 的头像
get better3 个月前

If wizkid start with am e go forget say he get integrity😂 watin Wizkid wan reply vdm for as how😂

RARELYSEEN 的头像
RARELYSEEN3 个月前

But he fit reply Abazz wey be banger boy for Twitter 🤣

Moses 的头像
Moses3 个月前

@Wizzy_Wizzy888 Cool jor🤣🤣

RARELYSEEN 的头像
RARELYSEEN3 个月前

@Wizzy_Wizzy888 😂

get better 的头像
get better3 个月前

@Moses_Ehizo I forgot 😂💔 see person wey say wizkid ni fit lase him shoe 😂😂

Splendour-d-real-1 的头像
Splendour-d-real-13 个月前

How is wizkid even great sef, them no know Wetin be greatness. Wizkid is not even among top 50 greatest Nigerians

T/TEN 的头像
T/TEN3 个月前

@Toluwase_x No wonder Davido said Burna girl na new cat @Toluwase_x @1BENNY7G @Burna_Archive no wonder Burna hated Davido because Bred cast the nigga 🤔

Willy Marley 的头像
Willy Marley3 个月前

This one wey him life done spoil 😂

RARELYSEEN 的头像
RARELYSEEN3 个月前

Coming from you?

Big Man Things 🦅🦅 的头像
Big Man Things 🦅🦅3 个月前

Nah why burna dey give am blow job like this 😂

RARELYSEEN 的头像
RARELYSEEN3 个月前

Na everything be banter to una abi? If hand touch you now, Sowore and him gullible followers go begin dey beg for justice

Big Man Things 🦅🦅 的头像
Big Man Things 🦅🦅3 个月前

Shut up mumu

BiGMOUR 的头像
BiGMOUR3 个月前

He know rate am because he never pump money go in NGO if wiz do that today them go turn best friend hypocrites man

WIZ GUY! 的头像
WIZ GUY!3 个月前

Na old video be wey prick do dey give him fool joyyyyy… even d person wey d idiot fight done swear for each other… You sef deserve to be happy 🤝

Kamsy 的头像
Kamsy3 个月前

Wizkid is a musician and not a blogger ...no be hunger make am de set camera mtchewwwww ☹️

Dj Bigpara 的头像
Dj Bigpara3 个月前

Make Una leave am when nobody reply to him foolishness he will find something else to chase clout with

Jerome Ter 的头像
Jerome Ter3 个月前

Wizkid still yenk am after everything to get his attention 😂😂

Andrew Romeo 的头像
Andrew Romeo3 个月前

Person wey dey rely on public funds?

SpencerSZN❄️❄️ 的头像
SpencerSZN❄️❄️3 个月前

So make wizkid Dey reply Pornstar 😂

wizkid first love 的头像
wizkid first love3 个月前

Vdm is a menace 😂😂😂

RARELYSEEN 的头像
RARELYSEEN3 个月前

He no rate Wizkid at all 😂

RICHIE💰 的头像
RICHIE💰3 个月前

So you want Wiz to be angry for what a preeq seller said?😂😂😭 You’re just a funny guy.

peng 的头像
peng3 个月前

No wizkid no relevance Wizkid has so many testimonies about him helping people But who wan come out say you help them

Dolo 的头像
Dolo3 个月前

Oga shut up, you wey they never sabi which side you dey. Nah because baba never carry you join body. Hate just full una body if they no show una love bitch ass niggas

Baasit 的头像
Baasit3 个月前

But wizkid has been there since 2011 and his name is still being remembered, you think it’s by doing stuff to the society, what does MJ or even bob Marley do to the society if not their music that made them greater

Tunnadex_Eleniyan 的头像
Tunnadex_Eleniyan3 个月前

Make burna sha pay back the ngo money dem borrow him 🤣🤣🤣🤣

$𝗛¥₦₳𝗥™ ✨💎 的头像
$𝗛¥₦₳𝗥™ ✨💎3 个月前

The werey fame no pass naija,e wan dey follow Wizkid drag fame…..Person wey dem no sabi for other African countries,talkless of europe

AGBOLADE JAMIU WASIU 的头像
AGBOLADE JAMIU WASIU3 个月前

Very darksh*t na greatest fool have ever known…..Wizkid no big pass Fela alone but all of his generation and the idiot verydarkman

_Lahmar_ 的头像
_Lahmar_3 个月前

When you make yourself not available for clout chasing this is how they come at you, I kuku trust Big Wiz he no go still look your side, even if he does, hmmm and that small man mouth no good

Dave 的头像
Dave3 个月前

We don hear next

Joseph Oluwaferanmi 的头像
Joseph Oluwaferanmi3 个月前

Them dey talk about human being, you dey talk about this one wey dey give him fellow man hand job. All thanks to the people donating money to his NGO, na village teacher the fool for be Has he ever worked for money before?

Colin Morgan 的头像
Colin Morgan3 个月前

I don't know why like bringing down others to exult theirself

umar attaheer 的头像
umar attaheer3 个月前

And with him influence yet kokopie Dey struggle to blow

cally montana 的头像
cally montana3 个月前

Facts

Blluepearlie 的头像
Blluepearlie3 个月前

He’s right !! Wettin wizkid and all these artists dey contribute ? We go stream him stupid song yet him no fit come out talk

ᜯ 的头像
ᜯ3 个月前

So na vdm validation gbasider dey live off rn 😳

Jeje 的头像
Jeje3 个月前

Oloribu omo ale… Wizkid can’t even lace my boots 🤣 Coming from someone that depends on public funds for his so called philanthropic activities.

STAY WICKED⁷♑ 的头像
STAY WICKED⁷♑3 个月前

So emotional 🥹🥹🎉🎉

Iceyxr 的头像
Iceyxr3 个月前

Yoo wizkid is the most popular person in Africa and worldwide 🌐.

BUKY CASH FLOW (six)⚓️ 的头像
BUKY CASH FLOW (six)⚓️3 个月前

Na gullible Nigerians that you milk for content will remember you , wiz is real recognize real , fuck off with your fake ass content creating gimmicks

相关视频