ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
He say New Taker ๐๐
10 ๆก่ฏ่ฎบ

The sad part of this video is that this one who has not eaten is here analyzing his mate's wealth. SMH

Even some world stars just Dey recently wear and use some of the stuffs hush don use years back โฆ like hush was living in the future already and even with him on sabbatical โฆ them never still reach am โฆ hush practically lived in the future before now

Egbon adugbo wan make ask for him aza ๐๐๐

See desperation for him eyes.

Poor man dey keep record,new taker dey ball.

Nigeria police right now

But you sef nah man now, why not talk about your own success ๐๐คฆโโ๏ธ

this guy should get a life

See grow up man with bear bear dey analize money way him mates get

Wetin you get Mr Talker
็ธๅ ณ่ง้ข
Sensitive content
New taker ๐๐
TENIOLA
220,457 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
