Sensitive content
This media may contain sensitive content.
ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
He sent his babe 1m for the first time. Her reaction ๐๐ญ
213,408 ๆฌก่ง็ โข 6 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
42 ๆก่ฏ่ฎบ

@ellabosslady_ I hope you don still send this type give your momcy too and na girl when you wan marry

@ellabosslady_ You dey vex o๐๐

Waste of data

No vex๐คฃ๐คฃ

Imagine seeing this without watching the video at first

You don first crasee ๐๐

Iโm proud of himโฆno give woman one naira o

@annie_talker I almost ๐๐๐๐

@annie_talker ๐๐

so nothing? ๐

๐คซ

Both you and the guy dey cr@ze

Una dey craze

Make I no swear for the two of you o ๐๐

Send am back nah mistake๐ซฃ

๐๐๐๐ nothing?

๐๐๐

๐ญ๐ญ๐น๐น

Na that your babe go kpai you for stressing me

Heโs unreal๐

Lmao. Ladies are wild tho

This guy no well๐

๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

You people are very annoying on this app

๐๐where is the reaction

E dey there nauu

@EverythingTunde I almost faint and no he send the money ๐๐

Abeg were the reaction Dey cos I no see anything o

This is so funny

When the girl go use him money cook breakfast for am My hand no dehโฆ.

@AdesolaBlessin9 I don know say I go tay for here as I sight this nigga ๐

For where ๐คฃ๐คฃ

Can't believe I fall for this shit again

You dey mad

God save you sha

Video don finish

Why you waste my time like this ๐คฃ

Onikure

If your mind ever touch ground make I know watin cause am

๐๐๐๐

Wat a waste of my precious time watching this and no reaction from babe ๐
