Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
He should go and try it with people that don't have patience. 🤣
15,633 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
13 Kommentare

Uche_Chivor 2 Jahren
Na to forget hand for Him face😡wat nonsense 🙄😒🤦🏾♀️

OLUWAFEMIvor 2 Jahren
Dem suppose tie am for tree

Uzor Judith Anazodo. #Obidientvor 2 Jahren
Exactly! 😂😂

Jerry 🇬🇭 BTSvor 2 Jahren
He will miss his grave

Damianvor 2 Jahren
Exactly 😂

Vida🕊vor 2 Jahren
Na the next customer for him back I blame. Na to Tia am better slap for him back head

Rev🇨🇩vor 2 Jahren
I AM HERE TO FIND OUT

HALAL A'isha ✨💛vor 2 Jahren
They go flog his head ehn

boodly ☘️❤️vor 2 Jahren
Try am with portable and see wonders. You go collect blow for face.🤣

one guy like thatvor 2 Jahren
I will think he escaped from treatment

crown princevor 2 Jahren
Werey 🤣🤣🤣

Adeoyevor 2 Jahren
Aquatic Limbs🤣🤣🤣

Chris Charlesvor 2 Jahren
The girl do face like hmmmm “Abeg do con Dey go” 🤣🤣 The other woman don already move before the guy go tear her ear Wetin she no know 😂
