Loading video...
Video Failed to Load
He tried to order OS in Canada
10 Comments

Fizy1 year ago
Bro no even get strength to drag anything 🤣🤣

Eniola Ayomide1 year ago
Na God save this guy ooo See hookup format 😂😂😂

bottom survival1 year ago
Na one of your Nigeria brothers Dey text you 😂😂😂💔 baba say thanks

O.G 🎩☘️📉1 year ago
This just Nigerian bombing Nigerian 😂😂

WYREROZAY1 year ago
Ajeh na naija scammer u dey follow talk 😂

OLAMIDE1 year ago
Walai na Nigeria hookup boys he Dey follow chat 😹😹😹😹 nothing wey you fit tell me

🤍1 year ago
Just Two Naija boys Texting eachother 😂

Cleverly 💐1 year ago
Alaye dey text you 😂😂

DJ WIZKEL - GAWD OF EXOVERSE 🪐1 year ago
Awon boys dey that region 😂😂😂

Real Banx1 year ago
An ordinary $100 gave it away.
