Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
He wan cu t that hand comot 😭💔
133,524 просмотров • 18 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

The person wey Dey video no fit help am take the cutlass? Abi which kind content be dis 😒

So the pesin wey hold camera no fit shift the cutlass go him side? God go punish the two of them and you wey post this video 🙏🏻

The cameraman had one job. Wtf??

Omoh why he nonsee am cut na Im not happy

If he wanted to cut the hand off, the cameraman’ll probably be the one handing over the machete. 😂 But outside the skit, carrying out something like that is a serious criminal offense, including assault causing grievous bodily harm and potentially attempted murder. PRISON CALLS.

Lols 🤣 the camera man should have helped him out.

Him for no leave am nau 😂

You wey cut hand con go drop cutlass for kafachan. Na sense be that ?

But why the cutlass come far from the guy,thinkers in the house

wait if them leave am e go actually cut the hand abi na initial gra gra

He for hold cutlass for hand nah him fvck up

Lmao cut am o

Him no serious to cut the hand

Jesu 😭

If he really wan cut the hand cutlass no suppose far reach like that 😂😂😂

Him self why e no hold the cutlass for hand

You self see where you put machete

Na struggle oh 😅😂😂😂

😆😆😆only God knows what would have happened

Me I wan help am just pass de cutlass but e too far from me too

I know say na skit but e funny die 🤣🤣

Why camera man no help am push the machete 😂

Make he no cut am oo

Why he no hold the cutlass before

Him get luck 😂😂😂😂

But why he no hold that cutlass for hand first so he go Dey easy for am 😂

Jeez!!!

😂

All dis kind content sef 😹😹😹 why u keep knife far mtcheeew

Cut am dey go
Похожие видео
Omoh, this girl no wan Comot rope for burna boy neck o 😭😂
Oyindamola🙄
940,218 просмотров • 1 год назад
Sensitive content
Ashawo wan comot,customer never release 🥺🫣
Basit_global 🩻🧃
4,133,072 просмотров • 5 месяцев назад
