Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
He went into shock immediately ๐๐
57,417 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
33 Kommentare

As she nor get wetin she wan give as Gift na to give you BP nah all na gift

The plan was to send him back the date he came...๐คฃ

Omo make nobody try this prank with me ohh๐๐ญ

He see sign dey wait for wonder

Happy birthday ofe pa omolomo, I no go greet her for a week walai ๐

Una for no let the light for the kitchen too bright so itโs easy to know say una stage everything

Nah imagination e go first call ham wen the ghost Dey run

@EverythingTunde Abeg na the shock cause the stammer?๐คฃ๐คฃ

See the fear in his eyes I go so rush you ehn

Till U kpai Ur brother U go rest

The guy turns stammerer cos of fear๐๐

That stamer no normal at all... watching my blood pressure rise to 200 ...it's not funny ooh....but damn! I laughed so hard ..

He over did it though... We knew it's a skit in the end ๐

Dem no born am well ๐ญ

Say I no slap her first before we laugh over the matter na lie ๐คฃ senior bra sit down for ground oooo

He no believe him eyes..

I go fear too

@NowGreens ๐๐

E turn stamerer by force.๐๐๐ ๐คฃ

He no believe him eyes

Bro thought the ancestors came to collect him early From cooking to nearly becoming the soup. What a plot twist.โโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโโ๐๐๐

Adeola na craze girl ๐๐๐๐ญ๐ญ๐คฃ

๐๐๐๐

Ki ki ki x 900 ๐๐

@_ElectricVibex Omo you nearly kpai dis guy oo ๐๐๐๐

He was so shocked ๐ซข

Ole ๐๐๐๐

@markday225 ๐๐๐๐๐๐๐

๐๐๐

๐๐๐๐๐๐ my chest

Na really God have mercy ๐คฃ

๐๐๐๐

State of shock ๐
