Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

He will not got Scot - free 🥹

235,510 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Oluwaseun🦁🔰
Oluwaseun🦁🔰vor 1 Jahr

This thing come rampant in Yoruba land in recent years. Boys stopped going to school because they can make money from scam, and girls follow the footprints thinking those boys can take care of them. It’s so sad what the society has turned into. We used to value Education.

Profilbild von derry-mania🍃
derry-mania🍃vor 1 Jahr

Idan u sabi this alhaja packaging well Everything just de accurate 😂😂

Profilbild von Theway1714
Theway1714vor 1 Jahr

Ogbeni you forget say na skit you dey do, see as you dey beat the girl.

Profilbild von Damilare Dremel
Damilare Dremelvor 1 Jahr

lol you Dey play this Alhaja role perfectly well good😂😂😂😂

Profilbild von Kwara LastBorn 🇨🇦
Kwara LastBorn 🇨🇦vor 1 Jahr

The last scene>>>>>😂😹🤣

Profilbild von Morayo ❤️🦅
Morayo ❤️🦅vor 1 Jahr

The end got me rolling on the ground 🤣

Profilbild von B'FoLa ✌️
B'FoLa ✌️vor 1 Jahr

I tell you wetin happen to my Neighbors daughter, you don use ham do skit 😁😁😁😁

Profilbild von Jaynett🦋
Jaynett🦋vor 1 Jahr

What’s that last part😂😂😂

Profilbild von Uncle Ifedamola
Uncle Ifedamolavor 1 Jahr

Alhaja please do that one wey our mama go send us something and we go play lost money. I wan check something 😂

Profilbild von Kbcmedia
Kbcmediavor 1 Jahr

The werey window no get burglary😂😂😂😭😭

Ähnliche Videos