Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
HEAD, SHOULDERS, KNEES & TOES ๐๐๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ
30 Kommentare

if @Odumodublvck_ wan give us gbedu, him no dey give us 10/10, na from 40 upwards em dey drop for us, Machine for a reason๐๐โค

Omo no vex me this night abeg

Letโs gooooo

Your shima too bad true true Na why mr blaq overtake

Na back to back O ๐ซถLetโs Eat it Up

This video too sweet Jesus ๐๐๐น๐น

Your colleagues dey tear themselves apart you dey mix and master song๐น๐น

๐คก๐คก๐คก This one joss ๐๐

ORI, EJIKA, OROKUN ATI ESE๐๐๐๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Celebrity simp ๐๐ป๐๐ป

All my baby go down low

For 2026?

Toto security how u Dey

Another banger loading I'm expecting new sound from you and mr p

Odumo you good ๐คฉ

Date abeg Infact drop am Tomorrow abeg

You no the disappointment baba do founds abeg

"put am for her mouth na choco milo"

Isale eko never enter 600k since you release am Big performer Dey go 4m Dey do head shoulder knees and toes there ๐ญ๐

Respectfully Make una delete this nonsense

KALASHINN ON IT AGAIN โค๏ธ๐คฃ

๐๐

This one mad nbl ๐ฅ๐น

You too much odumo

I don reach 26 years old for age. I never go Lagos before, and I never enter plane for my life. Abeg, make my dream come true! ๐๐ฝโ๏ธโค๏ธ!

This one na tiktok stuff๐ฅ

๐จ๐ซ

Blaq put am for her mouth like choco Milo ๐ญ

๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Compare your previous songs to all this snippets youโre currently dropping, your current songs are sounding like those boarding house songs that someone will be beating the desk, while another is singing. This songs shouldnโt be uploaded. Whatโs wrong man @Odumodublvck_ ?
