Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
HEAD, SHOULDERS, KNEES & TOES 😂😂😂🔥🔥🔥
Комментарии: 30

if @Odumodublvck_ wan give us gbedu, him no dey give us 10/10, na from 40 upwards em dey drop for us, Machine for a reason😂😂❤

Omo no vex me this night abeg

Let’s gooooo

Your shima too bad true true Na why mr blaq overtake

Na back to back O 🫶Let’s Eat it Up

This video too sweet Jesus 😂😂😹😹

Your colleagues dey tear themselves apart you dey mix and master song😹😹

🤡🤡🤡 This one joss 😂😂

ORI, EJIKA, OROKUN ATI ESE😂😂😂🔥🔥🔥

Celebrity simp 🙌🏻🙌🏻

All my baby go down low

For 2026?

Toto security how u Dey

Another banger loading I'm expecting new sound from you and mr p

Odumo you good 🤩

Date abeg Infact drop am Tomorrow abeg

You no the disappointment baba do founds abeg

"put am for her mouth na choco milo"

Isale eko never enter 600k since you release am Big performer Dey go 4m Dey do head shoulder knees and toes there 😭😂

Respectfully Make una delete this nonsense

KALASHINN ON IT AGAIN ❤️🤣

😂😂

This one mad nbl 🔥😹

You too much odumo

I don reach 26 years old for age. I never go Lagos before, and I never enter plane for my life. Abeg, make my dream come true! 🙏🏽✈️❤️!

This one na tiktok stuff💥

💨🫅

Blaq put am for her mouth like choco Milo 😭

💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥

Compare your previous songs to all this snippets you’re currently dropping, your current songs are sounding like those boarding house songs that someone will be beating the desk, while another is singing. This songs shouldn’t be uploaded. What’s wrong man @Odumodublvck_ ?
