正在加载视频...
视频加载失败
Heartbroken 💔 Cut 1 For this HSH eeh,either i win or i win We go again
63,069 次观看 • 5 天前 •via X (Twitter)
34 条评论

Funny, this option isn’t easy o Omo

Most difficult option. I tried it for over a year and still no boom. Do you actually use stats to pick, or you just pick randomly?

No random pick. A lot of factors and metrics are considered. STATS is just one of them. If na Random pick,I go dey drop games daily 😂. Apart from this cut 1, I always come close. I even hard cut 4/5 yesterday also. My greatest undoing is that I stakes low

Please tell me your method, this option na life changing option, I really want to boom it

Bro abeg dy post ur games I don follow u like this

So close damn 💔

Why am I just finding this page

That's painful

This is pain

Jeeezzz 28k odds wtf,flex 1 go reach 2k odds o

Wetin the option mean abeg ??

You didn’t share this your edit Next time please share all your edits

Don't giveup man

Vulareal dey always play ht ov1.5 goals

Very soon 🙏

Fock 💔

sorry drop code for me please

I don follow u abeg dey drop for us

You tried. You should’ve flexed

Omo

I don join the movement @Doncee_Jay I go they edit for this corner; just dey cook!

Damn 🥲✅️

I too dey like that option eh

Tried this option betore, e wan take me to village. I kukuma leave am😂😂

Lol. E no go fit take me to village as long as I no stake pass 100kpaa

😂😂 Shaa dey drop code

U could have flex 2 and play with 2k

Drop more of it please

The winning is close 👌

Tag let next Let’s do editing

You don't flex?

Flexing with 100 kpa no make brain. So I go all in😂

@Topmsxr dey play you way flex 😊

@Topmsxr I no flex and I no dey flex games,because I always stake low (100 max per game).
